Far [Album]

Topage

0 fans

Topage


2:54

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

O wa
Another one tell dem boi
Aaaaa
Aye aye oh aye ooh
Aye aye oh
Iyo oh

Se dem dey kraz put them all to shame
Dem dey mad enemies don fail
Dem judging me wey dem nor holy sha na fire burn dem
Fire unto dem
Wettin man don see mouth nor fit talk oh aye o
Aye oh aye ooh aye ooh

See dem go talk
When you dey try meet up
Dem go vex
When dey do pass dem aye aye ooh
Aye oni gba if you try move on aye o gba agidi aye o gba agidi
Mi o moh mi o moh
Mi o moh tell dem boi

Your enemies nor far from you nor far nor far
Please dont take too long oh my brother
Cause if you let them get to you
O le tipe ju oh
Your enemies nor far from you nor far nor far
Please don't take too long oh my sister
Cause if you let them get to you eh eh
O le tipe ju oh o
Ole ti ole tipe ju ohhhh

See Iya Bisi she say ole
Wettin me I do when she call ole
Se na because I nor de beg for food
She just wan use me play kung fu a ahh
E gba mi ohh
Me I nor fit fall rara oh rara oh eh eh eh

See dem go talk
When you dey try meet up
Dem go vex
When dey do pass dem aye aye ooh
Aye oni gba if you try move on
Aye o gba agidi aye o gba agidi
Mi o moh mi o moh
Mi o moh tell dem boi

Your enemies nor far from you uh uh nor far nor far
Please don't take too long oh my brother
Cause if you let them get to you eh eh
O le tipe ju
Your enemies nor far from you nor far nor far
Please don't take too long oh my sister
Cause if you let them get to you eh eh
O le tipe ju oh ole ti ole tipe ju ohhhh tell dem boi

Aah ah ye
Is another one
Topage e say haaaaa
O le tipe ju ohhh anh mixing Mirase
Iyo weh eh tell dem boi

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Tony Ugiagbe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Far [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Far [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3456664/Topage/Far+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Topage?

    Know any other songs by Topage? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Far [Album]

    1,476
    21     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The English rock band "Oasis" is composed of?
    A 3 artists
    B 4 artists
    C 6 artists
    D 5 artists

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Topage tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!