Vacancy

VeeJay

0 fans

VeeJay


3:53

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Chilling with Lord VeeJay

Baby is there vacancy oh, is there vacancy?
Baby is there vacancy oh, is there vacancy?
I go carry you go vegas o, is there vacancy?
Tell me baby is there vacancy o, is there vacancy?

Baby lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o
Lady lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o

As i dey comot for my zone o
As i dey pull up in your avenue
Everybody know i no dull oh
As i dey pull up in that brand new
All the oda girls just dey call o
I dey tell dem say na only you
Kemisola you be one ohBabygirl will you be my boo?

Baby all your worries o
Baby make i end am o
Baby open up for me 
Baby make i enter oh
They say you don't know me
All my guys dey call me Richard o
Baby open up for me Baby make i enter o

Baby is there vacancy oh, is there vacancy?
Baby is there vacancy oh, is there vacancy?
I go carry you go vegas o, is there vacancy?
Tell me baby is there vacancy o, is there vacancy?

Baby lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o
Lady lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o

BabyGirl tell me watagwan o
You sabi say i wan be your man o 
Babygirl make you no dey run o
Make you no dey use me catch fun
Ehn ehn ehn
Make you no dey form o
Baby you and me, we be one o
All the bad belle make dem run o
I say na you i wan love o

BabBaby all your worries o
Baby make i end am o
Baby open up for me 
Baby make i enter oh
They say you don't know me
All my guys dey call me Richard o
Baby open up for me Baby make i enter o

Baby is there vacancy oh, is there vacancy?
Baby is there vacancy oh, is there vacancy?
I go carry you go vegas o, is there vacancy?
Tell me baby is there vacancy o, is there vacancy?

Baby lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o
Lady lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o

Baby lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o
Lady lemme come inside
Lemme come, lemme come inside o
Baby, make i see inside 
Make i see, make i see inside o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Victor Joseph

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Vacancy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Vacancy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3467320/VeeJay/Vacancy>.

    Missing lyrics by VeeJay?

    Know any other songs by VeeJay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    BTS: "Smooth like butter, pull you in like no other. Don't need no Usher to remind me ___ got it bad."
    A you
    B I
    C now
    D we

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    VeeJay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!