Stay Woke

JØEL II

0 fans

JØEL II


3:44

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I came through no be lie though
I've been chilling but i carry the fire whether it's Ice cold
Eyes (Ice) never see the kind fire wey your guy hold
This kind fire wey go make your whole drip flow
Drip drip everywhere still you no dey reign (Rain)
Living off your pocket still you no dey shame
You talking level up, i'm talking own the game
Wetin be good for man, if he ain't made a name
You say you got the juice then why you still dey grind
You say you got the stew Omoh na rice you find
If no be food for thought no need to stress the mind
If you no dey see job, maybe you're officially blind
They say the boy too bad, my bone's not black
I'm like a needle in a haystack
Maybe i'm hard to find, maybe you find it hard
You need to up your game so we can paystacks

Stay woke omoh better shine your eye
This life no be joke we dey ride or die
Spit bars so my homie we ain't dead to rights
Shine bright like a star we dey rule the night

Stay woke omoh better shine your eye
This life no be joke we dey ride or die
Spit bars so my homie we ain't dead to rights
Shine bright like a star we dey rule the night

Big dreams though we no dey close eye
Aim high though we no dey form fly
These days everybody wan grind 
Before hunger go hook man for neck shey na bowtie
Everything is on a low
Life of the party still kill the show
Go slow, even if na keke napep
If papa say we blow then the time still go show
Big boy, big God, nothing impossible
Real walk real talk yeah i'm audible
So loud i could blow your mind
Stay woke, so nobody can take your shine
You see me i don blow
Listen to the next line if you wan know
Cos if i can blow your speakers, hope you wouldn't mind
But if you refuse to mind, then i could blow your mind 

Stay woke omoh better shine your eye
This life no be joke we dey ride or die
Spit bars so my homie we ain't dead to rights
Shine bright like a star we dey rule the night

They say chicken no cry for night
But these days sef people don dey cry for rights
Meanwhile online everywhere na stew
And offline here people no get rice to chew
Stay woke, omoh e go soon better
We go soon dey reign, eyan mayweather
We go stack the bar and we go buy the car
We go buy the house with our own cheddah
We do everything lowkey
But kill shit like an OG
Ball hard like a goal kick
Then we come through in the game like an OC
When you no get bar to flex you say broke
When you say bro, they tell you say no
Omoh if you just believe you go dey just receive
But do not be deceived so stay woke

Stay woke omoh better shine your eye
This life no be joke we dey ride or die
Spit bars so my homie we ain't dead to rights
Shine bright like a star we dey rule the night

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Joel Eriba, Joel Eriba II

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Stay Woke Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Stay Woke Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3511829/J%C3%98EL+II/Stay+Woke>.

    Missing lyrics by JØEL II?

    Know any other songs by JØEL II? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Bark at the _____" is a famous 80's heavy metal album from Ozzy Osbourne.
    A Sky
    B Canopy
    C Moon
    D Night

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    JØEL II tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!