Human Being
MaynEvent
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
There’s only one way forward All we need is one love Arise o compatriots Abeggy stop and drop that pump action We need to learn to show some compassion Show some love in your action We all need some loving We all need some loving So many people under this oppression I don’t care where you come from Your culture and customs (I don’t care) I don’t care your religion Believe in what you believe in I don’t care your sex or your race Before I put a smile on your face (I don’t care) I don’t care I don’t care I be human being You sef you be human being Him sef he be human being She sef she be human being I be human being You sef you be human being Them sef dem be human being All of us na human being I put on my TV And all I be seeing is suffering and killing Wetin be reason Nothing but no human feelings Who be the hero and who be the villain now (I don’t know) Why kill for something wey you sef go die leave Election dey come and na we politicians go lie give And after campaign ah E can pain The only time you see them na for traffic Dey oppress us with sirens So Arise o compatriots Abeggy, stop and drop that pump action We need to learn to show some compassion Show some love in your action I don’t care where you come from Your culture and customs I don’t care your religion Believe in what you believe in I don’t care, your sex or your race Before I put a smile on your face I don’t care I don’t care I be human being You sef you be human being Him sef he be human being She sef she be human being I be human being You sef you be human being Them sef dem be human being All of us na human being Hmmmm human being Human being human being Human being All we need is one love We all need some loving We all need some loving Some many people living in depression now We all need some loving We all need some loving So many people under this oppression I don’t care where you come from Your culture and customs I don’t care your religion Believe in what you believe in I don’t care your sex or your race Before I put a smile on your face I don’t care I don’t care I be human being You sef you be human being Him sef he be human being She sef she be human being I be human being You sef you be human being Them sef dem be human being All of us na human being So Arise o compatriots Abeggy stop and drop that pump action We need to learn to show some compassion Show some love in your action Arise o compatriots Abeggy stop and drop that pump action We need to learn to show some compassion Show some love in your action
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Human Being Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3527329/MaynEvent/Human+Being>.
Discuss the Human Being Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In