Bet on You
Y9sir
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Alright Eyy You know its Looney on the scene baby! See the ice we breaking See the cream we making I got a thing for me African ladies All black no my girl's not Shady She keep it real huh, keep it thrill huh No dey open envelope wey dem seal huh Too alive put my name for my will Too alive cause she dressed for the kill If you take a step away mehn I gotta look back Look back, look back I no fit lose you, I dey fear like that Yoruba demons dem too dey gather for my back She no fit understand, she go dey tell me to relax I'm by your side i'm your arm-me Ride or die she be wavy She be bugging me but no be pest cause she my lady I got a million naira bet on you, bet on you Say, say you give me power like Shen Gong Wu Shen Gong Wu Oh yeah huh I got a million naira bet on you, bet on you Baby girl make we chill for this weather for two Make we chill for this weather for two Eyy chill for Weather for two Cause I gotta put the dollar on you Cause I gotta put the dollar on you Eyy bae chill for Weather for two Cause I gotta put the naira on you Baby girl I'll put the naira on you One step take it time to time Two step take it time to time One step take it time to time Say, we no get time, okay we no get time Okay, one stepping, two step o Three stepping, four step o One stepping, two step o Three stepping, four step I see myself I say my mission no impossible I got a lot to do, my status got a lot to do But with you I know nothing that will dey for me to prove Cause you are the the proof Bullets never touch, they never hit I never run, I never lose You got the rhythm that be making me to move baby No dey misstep, I dey feel blessed They say your name and I gatts to say amen amen Soaked in your love be like ramen Many men dem dey fall for your charming But you loyal, and you special Sunday evening, TV special Tim ba marry, oti pari But we young so we high on the pami Alte kid we dey flex the efizzy When she with me shawty line always busy, she's coming I got a million naira bet on you, bet on you Say, say you give me power like Shen Gong Wu Shen Gong Wu Oh yeah huh I got a million naira bet on you, bet on you Baby girl make we chill for this weather for two Make we chill for this weather for two Eyy chill for Weather for two Cause I gotta put the dollar on you Cause I gotta put the dollar on you Eyy bae chill for Weather for two Cause I gotta put the naira on you Baby girl I'll put the naira on you I put the naira on you baby I put the money on I put the naira on I put the euro on I put the guy on I put the girl on I put the money on I put the music on Everything on, yeah, yeah we right tonight Aw yeah
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Bet on You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3542509/Y9sir/Bet+on+You>.
Discuss the Bet on You Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In