Sote

Annex

0 fans

Annex


3:15

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I like the way wey you dey shomo eh
See see baby shey you go come ma way 
Na die i dey if you comot my way 
Shomo baby baby

Oh baby wa fe mi
I like your sexy body 
I like the way you call me 
Ah no dey lie (no dey at all) 
Oh would you wine for me 
Oh would you come close to me 
Na only you I want to see 
Walaitalai
Shey you love me 

See 
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote)
Girl you beautiful Sote (Sote) Sote
See for you girl 
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote) 
Girl you beautiful Sote (Sote)
Wa bamidele oh 

E ma ri oju wine for me 
Woju woju wa fe mi
Would you would you die for me for me 
Eh Arewa mi my honey 
Baby baby don't dull me 
See i love you pass money honey 

Tell daddy say say you dey come my way 
Tell mommy eh say you dey come my way 
Na die i dey if you comot my way 
Shomo baby baby

Oh baby wa fe mi
I like your sexy body 
I like the way you call me 
Ah no dey lie (Shomo oh oh oh)
Oh would you wine for me 
Oh would you come close to me 
Na only you I want to see 
Walaitalai
Shey you love me 

See 
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote)
Girl you beautiful Sote Sote 
See for you girl 
Ah go dey love you Sote (Sote)
Ah go be with you Sote (Sote)
Girl you beautiful Sote (Sote) Sote
Wa bamidele oh 

E ma ri oju wine for me 
Woju woju wa fe mi
Would you would you die for me for me 
Eh Arewa mi my honey 
Baby baby don't dull me 
See i love you pass money honey 
E ma ri oju wine for me 
Woju woju wa fe mi
Would you would you die for me for me 
Eh Arewa mi my honey 
Baby baby don't dull me 
See i love you pass money honey

 Struggling with Sote? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Kerry Annex

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sote Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sote Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3564646/Annex/Sote>.

    Missing lyrics by Annex?

    Know any other songs by Annex? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Sote

    8
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Finish the Johnny Cash line. "Mr. Garfield's been ____."
    A shot down low
    B to Oklahoma
    C caught in a lie
    D eatin' biscuits and bacon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Annex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!