Monitoring Spirit
Tnj
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
No limits Yeah yeah yeah yeah Frankie Free baby It's your boy TnJ aka The Gem King Anytime I waka pass na so you dem go dey look me Some of them borrow eyes just to look at me like TV Telescopic people, shebi una don dey see me Give dem microphone, my broda, dem go produce your CV My people, omo wetin dey See I was walking by on a certain day When a homie said to me "See as you fine today, Oshey I must to throway salute your way What's been going on? What's hip hop with you The way you fresh like today bread you must have finished school Abi? Shebi? Hmm abi you sef wan marry I know say your mama go like pikin to carry Mr. dressed to kill, James Bond in a suit Your flow is just too sick, see as people plenty for LUTH Baba calm down, what are you talking about Where's all this stemming from, l had to get down to the root... of this Until then, please just leave me Before you plant things, tell dem say you no see me Forget, I fit take yeye take do nonsense Warri Boy, we still dey give wahala problem Dem carry my matter for their head like gbese Shebi, dem oni-gbese Dem dey spy me like say my life na expo Wonti jimi wo bi expo Dem go follow me on twitter Watch stories on Insta First to view status for WhatsApp o Dem no go face book but dem dey your Facebook o eh Na wetin we go call this kind people yea Na Wetin we go call this kind people Dem be monitoring Spirits Monitoring Spirits Ehh, dem be monitoring spirit Monitoring Spirits Monitoring Spirits ahh Dem be monitoring Spirits See as my matter full their mouth like who dey chop salad They want my downfall, but Oluwa fall their hand Clear them throway Come still put their back for ground He got them turnioniown like a roundabout Even when I breathe they want to know if it's air Even when I hold car key, they think it's Leggediz Benz Your worse enemies can be your greatest friends God prepareth my table before my enemies and some friends You carry my issue for belle? You go miscarry Cuz Oluwa got the boy, God is my big daddy The kind oil for my head see, Bros no be Nifor Bros no be Chevron, shey it's you that I'll be lying for Walk through the valley of the shadow of death Look the devil for eye, ask am if e no get respect And all of una when dey monitor me like PC Oluwa cause a shutdown Now tell me how una wan see, me me me How e be you na? Ayeee Dem carry my matter for their head like gbese Shebi, dem oni-gbese Dem dey spy me like say my life na expo Wonti jimi wo bi expo Dem go follow me on twitter Watch stories on insta First to view status for WhatsApp o Dem no go face book but dem dey your Facebook o eh Na wetin we go call this kind people yea Na Wetin we go call this kind people Dem be monitoring Spirits Monitoring Spirits Ehh, dem be monitoring spirit Monitoring Spirits Monitoring Spirits ahh Dem be monitoring Spirits Oghene biko, chineke meh See how dem dey look me like take-away On a Saturday? On a Saturday Oya put your hands up, hip hop, hurray Dem carry my matter for their head like gbese Dem carry my matter for their head like gbese Dem go follow me on twitter Watch stories on Insta First to view status for WhatsApp o Dem no go face book but dem dey your Facebook o Frankie Free is crazy for this one Yeah yeah yeah yeah It's your boy TnJ aka The Gem King No limits
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Monitoring Spirit Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3609939/Tnj/Monitoring+Spirit>.
Discuss the Monitoring Spirit Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In