Code Out

Black Sauce

0 fans

Black Sauce


3:44

 Struggling with Code Out? Become a better singer in 30 days with these videos!

I think that code about to code out 
I go slow no traffic when i dey ball out 
Na na na na na (I'm doing shit on this track)
Eh LISTEN
I be like lord have mercy 
Am i joining? cos her name na mercy 
She dey school other girls she so damn classy 
Wetin concern you? ma filomi n dasi (Poke noser)
Lord have mercy 
Am i joining? cos her name na mercy 
She dey school other girls she so damn classy 
Wetin concern you? ma filomi n dasi (Poke noser)
Ah this girl no be by the way 
But ma guy you go pay 
I don't really care what you say 
So i dey fast i dey pray 
This girl no be by the way but my guy you go pay 
I don't really care what you say so i dey fast i dey pray 
I'm coding my codeine on a 123 
I'm slowing my motion 
Thats something to set me free 
From all these haters abatenije (Snitch)
You can't call the waiter 
Owo ni o je (Money ain't allowing)
I'm elevating while you still day wait
I'm getting money while you day debate 
And na me be the judge 
Wey go judge the debate 
Cos na only me fit decide your fate 
Na only me fit decide your fate 
I'm coding my code
Code code
Yeba
And i'm slowing my motion
Motion motion
I'm coding my code
Code
Code
And i'm slowing my motion
Motion motion
After a break up 
Code ama take up
I need to slow down for me to get my cake up 
If your girl pop am e fit slow down her make up 
So no time my guy pass me coda make i top up
After a break up code ama take up
I need to slow down for me to get my cake up
If your girl pop am e fit slow down her make up
So no time my guy pass me coda make i top up
She said she saw me popping my coda
And i ask her name she say na rhoda
I say baby hope you don't bother popping the coda with your boy saucy 
This girl no be by the way but my guy you go pay
I don't really care what you say so i day fast i day pray
This girl no be by the way but my guy you go pay
I don't really care what you say so i day fast i day pray 
I'm coding my code on a 123
I'm slowing my motion thats something to set me free
From all the haters abatenije (Snitch)
You can't call the waiter 
Owo ni o je (Money ain't allowing)
I'm elevating while you still day wait
I'm getting money while you day debate 
And na me be the judge 
Wey go judge the debate 
Cos na only me fit decide your fate 
Na only me fit decide your fate 
I'm coding my code
Code code
Yeba
And i'm slowing my motion
Motion motion
I'm coding my code
Code
Code
And i'm slowing my motion
Motion motion
I think that code about to code out 
I go slow no traffic when i dey ball out 
Eh ah its your boi Short black sauce
I say roads on the beat 
It's your boy sauce i say saucy roramase

 Struggling with Code Out? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: opeyemi osho

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Code Out Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Code Out Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3708349/Black+Sauce/Code+Out>.

    Missing lyrics by Black Sauce?

    Know any other songs by Black Sauce? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Code Out

    18
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Her walk is so mean" is from which song?
    A One Thing
    B Mystery Box
    C Steal My Girl
    D Drag Me Down

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Black Sauce tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!