Agape (feat. U.B.O.N.G)

Winnie Jake

0 fans

Winnie Jake


3:04
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

WJ yeah

I no go fall hand 
Trust me 
I no go disappoint you 
Baby na God's plan 
The love wey we get
Must to come true

When they see us
They farabale 
They no fi to 
Stop our love oh
Haters go run
And clear 
No space for 
US to share

Me ya me ya me ya aaah
Ahh
Your love e sweet oh 
Ahh
Me ya me ya me ya aah
Ahh ah ah

Baby come dance 
With me 
Baby come sing 
With me 
You're the only one
Company
Wey I want 
Close to me 
Who go fi 
Near your side
You're the only
One by my side 
No be agape love
Be this 
Na obonge one 
Be this

Say you got me
Girl I swear you got me
I look in your eyes
And I see the one that's for me
And girl I promise that I 
Will never leave you
So tell me what you want
Tell me what you need
And I promise girl 
I will come through 
So if haters like 
May dey fight 
Love is right 
Believe the hype if dey no like
Na dem no ooo
But if love is right
Believe the hype
Baby girl we'll be fine
And trust me girl we will grow o
It's been awhile 
I've been searching for you
Na your love I'll never lose
Never take you for a fool
Baby don't be acting 
Like you don't know 
You're the only one

Baby come dance 
With me 
Baby come sing 
With me 
You're the only one
Company
Wey I want 
Close to me 
Who go fi 
Near your side
You're the only
One by my side 
No be agape love
Be this 
Na obonge one 
Be this

Respect my own
Respect the owner
Respect his own
Respect the owner 
Respect my own 
Respect the owner 
No be agape love
Be this 
Na obonge one
Be this 

Baby come dance 
With me 
Baby come sing 
With me 
You're the only one
Company
Wey I want 
Close to me 
Who go fi 
Near your side
You're the only
One by my side 
No be agape love
Be this 
Na obonge one 
Be this

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Winnie Jake, Winnie Jacob

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Agape (feat. U.B.O.N.G) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Agape (feat. U.B.O.N.G) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3716795/Winnie+Jake/Agape+%28feat.+U.B.O.N.G%29>.

    Missing lyrics by Winnie Jake?

    Know any other songs by Winnie Jake? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Agape (feat. U.B.O.N.G)

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson: "Don't walk away, see I just can't find the right..."
    A "...way to stay."
    B "...thing to say."
    C "...time of day."
    D "...thing, come what may."

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Winnie Jake tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!