Confessions

Kayode

2 fans

Kayode

Kayode is both a surname and a masculine given name of Yoruba origin. more »


2:43
26 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

E get this babe wey I dey spy when I dey my first year
Dark skin, fine face she kon get blonde hair
All my guys don dey say make I no near there 
But as a G I tell dem say omo we die here
Went to improve my fresh I even go dye hair
The next day told my guys call the girl come here
Faking confidence, deep down mehn I don fear
As I sight the girl dey come mehn I wan tear
She dey my front, moti fo o wahala dey
My guy tell me comport bro we gather dey 
Then I'm like hey Whatsup my name is Kayode
And she goes Can you hurry up , I had a long day
I don't do broke guys do you drive a Bentley?
Omo e shock me she no even drop am gently
All I wanted was us both to get friendly
Naso she waka lemme my guys start to dey laugh me 
No be plane crash but I swear she fly die 
But last last she go land, and we go jam eyes
We go get the money and we go dey catch flight 
Maybe by then all these babes go dey act right

Maybe then all these babes go dey act right
(Yes o maybe then)
Normal level, (Normal normal) you know as e dey go 
(Ride on bro)

Yea, Me I love babes wey get sexy body, type of body wey go make you pray say you get money
Naso I meet this babe for bar dey shark Hennessy
And I'm like hey what's up how you doing b?
Naso I sit down follow drink till like 8:30
The way I drink I be like psp my eye dirty
I start talking trash like Babe, how e go be?
Bosi bi ko wa shi Tibi
Money dey inside my GTB
Shey bo Shey wun e lunmi jibiti 
Haha that's the henny talking
But now she thinks I got plenty money
Sorry honey, you dunno what is going on 
You just so fine, can I come and see your mummy 
For Your case I no mind to spend this little money 
Sugar bunny mehn you got me acting like a dummy 
So damsel, can I get your number now
She say no, you can't get it can you turn around
I only talk guys only when they have the pounds
So don't come to me thinking you can't get to pound 
Oma ga o, this one loud, you no even let me land
Shey na cos say you fly? You no wan dey land 
We go get the money and we go dey catch flight
Maybe then all these babes go dey act right 

Yea, Call me Kayode

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Kayode Oyetoro

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Confessions Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Confessions Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3734659/Kayode/Confessions>.

    Missing lyrics by Kayode?

    Know any other songs by Kayode? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Confessions

    189
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "So come on, come on, do the ________ with me"
    A Misdevotion
    B Locomotion
    C Countermotion
    D Self-Promotion

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kayode tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Confessions

    »