Involve (feat. Musty Sax)

Kene Himself

0 fans

Kene Himself


3:29
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
Omor Wetin dey sup
Wetin dey happen
Dem force you comot
Keep face like sey person slap you
For this party you must to catch cruise
You know sey this body e gats move
Get up and dance d Shaku-Shaku
Like sey i get money to dash you
O Lord
Ngwa gbaba egwu
Ha'enwetego nkwobi na mmanya enu
Everytin sara for my table
Anything you want i am able
To giiiive
No dey form as if
You no like to chill
See this Life is for the living
All I'm sayin is
If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
Oya come - relax
Carry small Heineken pour - for glass
Chop small chicken oya drop - am back
Squeezing ya face What's up - wit dat
I like the way you are dressed - in black
What do you mean you don't want - to dance
Shebi You dey see your bestfriend - for back
Lookin at me like she want - to knack
Oya let's discuss
Tell me why you don't wanna get - involved
Tell me why you don't wanna flex - with us
Tell me wetin dey make you vex - with us
Where's - the love
Live up a little
This your fine smile you should give us a little
See this palm wine you should sip just a little
Tryna chop life so you should chop it with us
Come party with us
If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Kevin Ezeaniekwe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Involve (feat. Musty Sax) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Involve (feat. Musty Sax) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3839082/Kene+Himself/Involve+%28feat.+Musty+Sax%29>.

    Missing lyrics by Kene Himself?

    Know any other songs by Kene Himself? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Involve (feat. Musty Sax)

    29
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is AC/DC's most popular song according to Spotify?
    A It's a Long Way to the Top (If You Want to Rock 'n' Roll)
    B Back in Black
    C Highway to Hell
    D Thunderstruck

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kene Himself tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!