Caesar

Charquest

0 fans

Charquest


3:20
10 

 Struggling with Caesar? Become a better singer in 30 days with these videos!

Charquest, Ewoh, I don't kolo
Nor be small thing ohh
Like 2baba go say ehh Ewoh ahh
Ewoh yeah

In case you nor know, we ain't promise tomorrow
Give what belongs  to Caesar to Caesar 
Incase you don't know we ain't promise tomorrow
Give what belongs to Caesar to Caesar

If you dey look for Judas make you go Naija, wahala tie rappa
Boys kill, eat sheet to hammer. Cos na whom get money dey hear Weldon Sir
Belle big with fat
You want try the world map? 
Country so blessed with too much money 
Still dey borrow money
Economy very funny, because of hypocrites
Borrow me those past Rulers Make I tear dem slaps
Onahemwinekhare iwamuenave
No food for plate cameleon faces dey form debate
Casala scatter my brain
I nor care if i become the most wanted 
I don tire to dey live in hell
Unwanted sixpac boys still relax
You wan go heaven, you nor wan die
My country police are sick patient's, one of the reasons I lose my my patience
No respect for human lives
If you talk shoot them aside
Our democracy make me go crazy
I cordinate myself nor be say I lazy
Minimum wage nor get weight, what an injustice
We dey watch movies wey nor get film tricks
Politicians skills, walai pass magic
Oversea's witches dem be scientists but Naija witches dem dey hang for trees

Da giant of Africa dey make me dey cry. Ah ah ah ah
Da giant of Africa ah ah ahhh

Incase you don't know we ain't 
Promise tomorrow
Give what belongs to Caesar to Caesar
Incase you don't know we ain't promise tomorrow
Give what belongs to Caesar to Caesar
 
I dey hungry, how I wan take sleep
Make peace rest in peace
My guy I nor go gree
I go stand my ground
I deserve equal wright and justice
I reminisce say I dream say God dey vess
Am overwhelm damn
This one na serious problem
X1 + 420y 
Na so dem scatter my medulla with their political mathematics
Power nor stable, generator kill people
Noise everywhere like markets
If presido nor hear make him kick bucket
Shebi whom sheet forget
Maturity definition, not by Osama bears
Even craze man go fear when e really set
Who thoes racists help
Dey steal our gold and dig our well
Those kanibals criminals labelled us Animal's
Their fada yansh
My people nor dey learn carry money go switzbank
Your home no investment
Populace suffering and smiling
Lucifer companions just dey kill talents
Promised heaven on earth
Make una vote for me
Kabals dem break the rules our face dem blow juju
Now my eyes don clear
Una go feel pepper
 
I don tire 
Giant of Africa
I don tire

In case you don't know
We ain't promise tomorrow
Give what belongs to Caesar
To Caesar 
Incase you don't know 
We Ain't promise tomorrow
Give what belongs to Caesar to Caesar 

Fade

 Struggling with Caesar? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Charles Joseph

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Caesar Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Caesar Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3844254/Charquest/Caesar>.

    Missing lyrics by Charquest?

    Know any other songs by Charquest? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Caesar

    514
    26     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rock and roll musician Del Shannon was the stage name of?
    A Charles Westover
    B Patrick Clapp
    C Reginald Dwight
    D Del Unser

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Charquest tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!