Small Truth

Wilfresh

0 fans

Wilfresh

Wilfresh is a Nigerian singer and songwriter. He is known for his soulful and smooth vocal delivery, and his music incorporates elements of Afrobeats, R&B, and pop. Wilfresh gained popularity with his debut single "Love For You" in 2018 and has since released several other well-received songs. He continues to make waves in the Nigerian music industry with his distinctive sound and captivating performances. more »


2:36

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's ah small truth wey man wan yan you today ooh eeh oh yea

Tell me how many Nigerians dey chop regular breakfast 
The problem wey I see for our country
Na our hand wey e dey ooh
If you get a chance to stay power
Your conscience make e clear
Your conscience make e clear
My brother

Plenty man for the street don dey frustrate 
Plenty gyal dem nor dey finish do aristo oh yea
But if the situation make you turn bad person
Then you ah born bad person
Every Nigerian want he small thing 
Else you on a long thing
People just dey para government put us on a long thing ooh eee
If you do me ah favour me ah do you back yo 
Na the formula wey I take dey solve life yo

Even if minister say two thousand for one liter
My people go still queue almost ten kilometers
For same country wey we get e crude oil oh
And if you talk oh you go get e big problem oh 

And in Ajegunle in Lagos there is this slang
They always say
My guy they nor dey form
Bad guy dey pursue thief oh
Make you nor go collect

Pree ye
I don tire for things I dey see for Internet
Most times I nor get option but to comment
Make you uplift your mindset 
And roll your drum set
It's ah introduction to the new school revolution 
Oya bang
Inna African style yea no other one better
Nigerian yutes say we'll always be greater
Even if say money nor dey let us buy data
Still on still we give thanks to the creator

(Lamba)

Shout out to the legends wey don do am before we
Fela Anikulapo Bob Marley
I thank God for the music wey I find Ooh eh
I go use am change my generation ooh eeh
Bidi bang right now see me right now
Ooh oh oh oh eeh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Iwinosa Iguodala

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Small Truth Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Small Truth Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3863724/Wilfresh/Small+Truth>.

    Missing lyrics by Wilfresh?

    Know any other songs by Wilfresh? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Small Truth

    305
    8     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Pour some ___________".
    A Sugar on me
    B Shook up ramen
    C Salt in it
    D For the homies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wilfresh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!