El Loko
SXA
Struggling with El Loko? Become a better singer in 30 days with these videos!
Amma real player like dinho You be fake actor like Dino I know you heard of Elchapo About time you meet El Loko Turn up one time for Mushin Turn up one time for my people Turn up one time for Mushin El Loko jade no wunshi Ojuwoye flow got me wishing Serve errybody no pushing I cannot give them no empathy Turn round bring bad energy I cannot give them no empathy Turn round bring bad energy You no be block, no dey form o If I say I'll call you back e go long o Dem say El Loko long thing too strong o Stories hoes tell for dem dorm o Wey Street flow I feel nasty Olosha Jam bombastic My goons make money off plastic Steady bump Nas illmatic Take your money now make it mine mine mine Out of the hood no be mai mai mai Hustle is the truth no be lie Lai Lai Struggle is the truth no be lie lie lie Emi world best Ronaldinho, iwo fake actor bi Dino I know you heard of El Chapo About time you meet El Loko Turn up one time for Mushin Turn up one time for the mainland Turn up one time for Mushin El Loko jade no wunshi Ojuwoye flow got me wishing Serve errybody no pushing Turn up one time for Mushin Turn up one time for the mainland Oya so fun mi, talo perfect? Won den focus lori defect Ain't gon let you be my prefect Na you know who be the reject Where I'm from we don't lose track Jonze for my end we don't do that Many turn salt when dem look back Where I come from we don't lose track El loco awon temi loco Awon temi n kolo Awon temi Choco Awon toni kilo Awon to man fogo Awon toshe gogo Awon to man fobo Oya gbe soke lowon kan fawon temi Turn up one time for the mainland Je kawon temi wole eyan sanwo eyan El Loko omo ola eyan koja eyan Turn up one time for mushin El Loko jade no wunshi
Struggling with El Loko? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"El Loko Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4179152/SXA/El+Loko>.
Discuss the El Loko Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In