Shekpe (feat. Tobby Drillz)

Chimzy

0 fans

Chimzy


2:55
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Somebody hold me
Cause all this kpoli I don smoke don start to dey make man dey craze
(Yeah yeah yeah)
Somebody hold me
Before I start to dey vex then start to dey throw blows for face
(Yeah yeah yeah)
I don shayo for club
I don shekpe
All my troubles tonight
I no send them
I just need a girl with big ghen ghen
Wey go cooperate and just ehen
I don shayo for club
I don shekpe
All my troubles tonight
I no send them
I just need a girl with big ghen ghen
Wey go cooperate and just ehen mhmm
(Manlike Drillz o)
Plenty gyal dem want to flex me
Annabella,tinuke and bekky
Omo sho ma joko si nu Bentley
U know say I always do it nicely ya
Uptown girls dem wanna flex me
One for u and for your bestie
Gyal dem show up looking dressy
U know Say i always spend it messy ya ya ya ya
I no get time for nonsense
So baby gyal no pretense
I just wan know if u go go back with me na na na
I no get time for nonsense
Say baby gyal no pretense
I don shayo for club
I don shekpe
All my troubles tonight
I no send them
I just need a girl with big ghen ghen
Wey go cooperate and just ehen
I don shayo for club
I don shekpe
All my troubles tonight
I no send them
I just need a girl with big ghen ghen
Wey go cooperate and just ehen mhmm
Mhmm manya manya
Mhmm fire fire
Mhmm where the lighter
Where the gas
Smoke the kpoli
Everybody getting higher
Mhmm we don dey craze
Mhmm Henny to the face
Mhmm where the lighter
Where the gas
Smoke the kpoli everybody getting higher
Tinuke and laide
Say they wanna turn up on a Friday
At my place
The right way
With the gyaldem that like to party
Hennessy and Moët
Bad boys yeah we popping Rose
Money throw way
We just dey ginger
I just dey shekpe I’m not a drinker
Shekpe, shekpe, shekpe
I’m not a drinker
Shekpe, shekpe, shekpe
I’m not a drinker
Shekpe, shekpe, shekpe
I’m not a drinker

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chimzaram Omeni

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shekpe (feat. Tobby Drillz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shekpe (feat. Tobby Drillz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4181836/Chimzy/Shekpe+%28feat.+Tobby+Drillz%29>.

    Missing lyrics by Chimzy?

    Know any other songs by Chimzy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shekpe (feat. Tobby Drillz)

    578
    7     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A BTS
    B One Direction
    C AC/DC
    D Why Don't We

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chimzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!