Monica
Why Not
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Monica you go kill person Y'Not Girl you go kill person Oriki ton oriki ton oriki ton ton ton "oriki ton ton ton" You make i turn make i turn make i turn turn turn "make i take a U-Turn turn" E no be money be the P Obidi pon pon pon "obidi pon bidi pon pon pon" No dulling tonight o we go spend the money o "odi don don don" Monica - Sweet Monica o "por kiri por" You for whine for the nigga o "por por por" Our love be sweeter than Edikainkong and Semovita "por por" Monica Monica Monica o Monica fine pass Monalisa o Monica set pass Veronica o Omalicha nwa i for kiss am o MUAH Hello "hello o... hello o" Girl your body na ten over ten o "ten over ten o - Ayayaya" Bend low bend low bend low "bend low" No be kiss and tell o "tell o" You fit ask your sisters - dem know, dem know sey "you dey burst my brain with your..." Big butt wey dey for nicca o "nicca o" Kai walai e pass Anita own "Anita own" Mamacita Senorita "eh ehn" I no go fit leave Monica "no no no" Original not made in China o "China o" We go Dubai go buy designer o "designer o" We no be Samson and Delilah o But if your baby fine my baby finer o Oriki ton oriki ton oriki ton ton ton "oriki ton ton ton" You make i turn make i turn make i turn turn turn "make i take a U-Turn turn" E no be money be the P Obidi pon pon pon "obidi pon bidi pon pon pon" No dulling tonight o we go spend the money o "odi don don don" Monica - Sweet Monica o "por kiri por" You for whine for the nigga o "por por por" Our love be sweeter than Edikainkong and Semovita "por por" Monica Monica Monica o Monica fine pass Monalisa o Monica set pass Veronica o Omalicha nwa i for kiss am o MUAH Hello baby my yarinya Swear to God you look familiar What's your name o mamamiya Girl you sexy pass a chandelier The way you look into my eyes o "eyes o" Make my temperature dey rise o "rise o" This kind love no compromise o E sweet pass o Ofada rice o "eh ehn" Ofe nsala... Million Dollar... Lagos to Kampala "wait... help me call Monica o" Sweet Monica o "por kiri por" You for whine for the nigga o "por por por" Our love be sweeter than Edikainkong and Semovita "por por" Monica Monica Monica o Monica fine pass Monalisa o Monica set pass Veronica o Omalicha nwa i for kiss am o MUAH M-O-N-I-C-A Me i like that kind thing eh I no like back biting but i like that thing wey dey bite my thing eh M-O-N-I-C-A Me i no like fighting eh But i go fight Mike Tyson for your loving i be strong and mighty eh
Struggling with Monica? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Monica Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4187913/Why+Not/Monica>.
Discuss the Monica Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In