ONE DAY

Dy Chilling

0 fans

Dy Chilling


3:16
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Dyc
E go better one day
Hey
E go better one day
Omo ope Ma gba aje
I Dey hustle everyday
I go make am one day
E Gba gbe gara je
Omo ope ma gba aje
Bori penle adi ire
E go better one day
E go better one day
Omo ope Ma gba aje
I Dey hustle everyday
I go make am one day
E Gba gbe gara je
Omo ope ma gba aje
Bori penle adi ire
E go better one day ,
You want know
Which day which day
E go better
One day one day
E go better
Which day which day
E go better
One day one day
E go better
Mmt no stop your waka waka
One day soonest E go better
No shiver for them ya ba mu e lota
Very soon sin won Na gba e lo ga
Baba ni dingi
Iya ni wura
Kon she gbogbo oun tin dan ni wura
Everyday I Dey hustle
One day I go make am
Mo Na she orire
Mo le ba yin bet e
Oti shele tori
Moni igbagbo
Tio ba si owo lowo e
Won a ni oun pa alo
E go be hustlers get pay day
Fine girl yi wa oti ba goo
E go better one day
Omo ope Ma gba aje
I Dey hustle everyday
I go make am one day
E Gba gbe gara je
Omo ope ma gba aje
Bori penle adi ire
E go better one day,
E go better one day
Omo ope Ma gba aje
I Dey hustle everyday
I go make am one day
E Gba gbe gara je
Omo ope ma gba aje
Bori penle adi ire
E go better one day ,
If you no fit waka waka
Am sure you go suffer suffer
Nobody like wahala
Na Yoruba get Agbada
You want know
Which day which day
E go better
One day one day
E go better
Which day which day
E go better
One day one day
E go better
Who no get money today
Go get tomorrow
Client wey Dey promise you
One day E go pay
Baba Shanu mi
Ma je kin to ogun
Promise and fail
Tin ba tin Na owo si
Ki owo mi de Na to
I was born one day
I Dey hustle everyday
I go make am one day
We go die one day
Ko si ogun aiku
Ki olorun je ki adi agba
One day go be one day
E go better one day
Omo ope Ma gba aje
I Dey hustle everyday
I go make am one day
E Gba gbe gara je
Omo ope ma gba aje
Bori penle adi ire
E go better one day
E go better one day
Omo ope Ma gba aje
I Dey hustle everyday
I go make am one day
E Gba gbe gara je
Omo ope ma gba aje
Bori penle adi ire
E go better one day
You want know
Which day which day
E go better
One day one day
E go better
Which day which day
E go better
One day one day
E go better

 Struggling with ONE DAY? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: SALAHUDEEN ADEMOLA

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ONE DAY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ONE DAY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4189210/Dy+Chilling/ONE+DAY>.

    Missing lyrics by Dy Chilling?

    Know any other songs by Dy Chilling? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    ONE DAY

    9,008
    16     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I'm a girl's girl, I'm a boss in a man's world."
    A Pretty Girl
    B Tomboy
    C If I Were a Boy
    D For the Love of a Daughter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dy Chilling tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    ONE DAY

    »