Spiritual Vibe

October Ugbe

0 fans

October Ugbe


3:57
36 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Agunba Odiba
Gboxa Is a banger
Agunba Odiba
Gboxa

Monkey dey fine banana
Baboon dey waitee for corner
Na the thing ee wen dey cause disaster
For inside the zanga
You want to wear designers when you never gettee raba
Why you no go coolu temper
You want be like another man
But I dey for corner
I dey observe the mata
And as the gbedu nack e my medulla
Me I leave mata for matthias
Say me I no like e palaba 
I dey relax jejeli with my manya

I dey demo demo demonstrate oh
Demo demo demo demonstrate oh
Mama dey demo 
Dem dey demo 
Brother dey demo
Sister dey demo
She dey demo
Me self dey demo
We come dey demo demo demonstrate 

Fender

It is a spiritual underground game
If you are feeling it say yea yea
(Yea yea) 

Na only person with e strong otumokpo go carry machete dey pursue person e with e riffle 
You done ever hear say person with him catapult dey pursue person with him machine gun oh
You done ever hear say tilipia dey pursue shark for water, shark e run comot for the ocean
Aaaaarrrh aarhhh arrrh... eiiih  Every body no be mate oh
Aaaaarrrhhh arrrhhh abeg e make you use your medulla calculate oh
Eih Eih Eih ha
Make I tell you something
If you dey feel bad energy let it go
Sometimes you gat to get control of your soul
So many things when I done see for my life make me advice myself weli weli
No need to compete with nobody
Dey your lane make I dey my lane e
Make I dey 

I dey demo demo demonstrate oh
Demo demo demo demonstrate oh
Mama dey demo
Dem dey demo
Brother dey demo
Sister dey demo
She dey demo
Me self dey demo
We come dey demo demo demonstrate

Fender
Fender 

Spiritual vibe
Gen gen
Agunba odiba
Gboxa it's a banger 
Agunba odiba
Gboxa it's a banger

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: EMMANUEL UGBE

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Spiritual Vibe Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Spiritual Vibe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4199089/October+Ugbe/Spiritual+Vibe>.

    Missing lyrics by October Ugbe?

    Know any other songs by October Ugbe? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Spiritual Vibe

    182
    11     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Spanish singer sang the lyrics : "Monday night, and I feel so low I count the hours but they go slow..."?
    A Ricky Martin - "Livin' La Vida Loca"
    B Jennifer Lopez - "Waiting For Tonight"
    C Enrique Iglesias - "Be With You"
    D Selena - "Dreaming Of You"

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    October Ugbe tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!