Grateful

Pele Play

0 fans

Pele Play


3:22
#1

 Struggling with Grateful? Become a better singer in 30 days with these videos!

Abeg turn the volume up    

Blowing kush out the window thanking God for life
Because a nigga came from nothing but we've come far 
Many ppl don kpai but we right here
Kori mi masun keleda mi masun
Mama send me school make I no lose guard 
I Got to make a better life so I grind hard
Make I yan you truth no be me sabi pass 
But as a sharp guy I no fit carry last yeah yeah
Cos you know the matter Loud gan ni
Naija we Dey omo e hard gan ni
No excuse Na to grind gan ni 
If you wan to chop this life gan ni
Eh the matter Loud gan ni
Naija we Dey omo e hard gan ni
No excuse Na to grind gan ni
If you wan to chop this life 

Say baba I'm grateful 
For the hustle on the street I'm grateful 
For the blessings I Dey see I'm grateful 
And the ones I no Dey see I'm grateful 
Yeah, say baba I'm grateful
For the hustle on the street I'm grateful 
For the blessings I Dey see I'm grateful 
And the ones i no Dey see i'm grateful yeah yeah yeah

My teacher's wrote me off
Got mama crying she done had enough
Told her wipe your tears I go double up 
But I'm still sipping from this double cup
Yeah yeah
Oh I've had enough 
Of these fake niggas tryna get involved 
Of these fake Bitches tryna show me love 
Oh yeah I've had enough 
Say why I go dull
The time is now so why I go dull 
Tryna stack my money up until e long coz many people Dey wey don fall
Coz when I Dey sleep you cover me
Oluwa ni olusho mi 
Ota Dey try to koba mi
But won o ba 
Won o ri 

Say baba I'm grateful 
For the hustle on the street I'm grateful 
For the blessings I Dey see I'm grateful 
And the ones I no Dey see I'm grateful 
Yeah, say baba I'm grateful 
For the hustle on the street I'm grateful

 Struggling with Grateful? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Pelumi Afolabi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Grateful Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Grateful Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4204688/Pele+Play/Grateful>.

    Missing lyrics by Pele Play?

    Know any other songs by Pele Play? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Grateful

    52
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What year was the album "Please Please Me" by the Beatles released?
    A 1967
    B 1978
    C 1963
    D 1982

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pele Play tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!