Chicks Man

Acelord

0 fans

Acelord


1:54

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Y u Dey hate 
Omo guy we still b mate 
Wen I bin Dey work u bin Dey play around Kate 
Chicks man 
Now u Dey fear to come relate 
Dem born us d same day 
But our money no b mate Why u Dey hate 
Omo guy we still b mate 
Wen I bin Dey work u bin Dey play around Kate 
Chicks man 
Now u Dey fear to come relate 
Dem born us d same day 
But our money no b mate 

Omo no Dey squeeze ur face 
To enter my house na protocol 
So u gats wait
No go tink am
I hear u say u Dey find ur babe 
No need to Dey track her phone wit google map na here she Dey 
Gangland
She talk say una bin Dey save 
2 million for 4years na wetin I just burn today (Yah yah)
Omo no b say na play wen I slap her Yansh I like as e Dey feel e get waves 

Y u Dey hate 
Omo guy we still b mate 
Wen I bin Dey work u bin Dey play around Kate 
Chicks man 
Now u Dey fear to come relate 
Dem born us d same day 
But our money no b mate 
No Dey hate 
Omo guy we still b mate 
Use all those ur free time go Dey do wetin go pay 
Chicks man 
Now u Dey fear to come relate 
Dem born us d same day 
But our money no b mate 

Yeah 
It's gangland over everything 
Gang Gang 
Ghost 
Yeah we lit

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Akaruese Oritseweyinmi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Chicks Man Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Chicks Man Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4224861/Acelord/Chicks+Man>.

    Missing lyrics by Acelord?

    Know any other songs by Acelord? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Chicks Man

    174
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Christopher Cross famous for?
    A Sailing
    B She's the one
    C Long Way Home
    D Beautiful Women

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Acelord tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!