PDA (feat. MI Abaga)

Alpha Ojini

0 fans

Alpha Ojini

Ebuka Alex Ojini-Ntamere, known professionally as Alpha Ojini, is a Nigerian rapper, record producer and songwriter. He is a two-time nominee of The Headies Award and has released eight albums. more »


4:02
38 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah yeah
I go carry your matter come outside
No dey do me four one nine
My battery don die, i don dey call your line oh 
E don dey resemble four one nine
Ehhh
Omoge kilonshele gan gan gan oh
All this PDA around me, me sef I for like love See as this your matter na wetin I dey on top 
All I wanna do is show you love, show you love

All that I wanted was to give you all you need 
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need 
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body

Cos I'm in love, I can't keep it on a low 
Can't keep it on a low
I'm in love, I can't keep it on a low 
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh 
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh 
Oh oh oh yeah

Na the body be the koko
She say what's love, na the pipe be the koko 
She say what's love, na the body be the koko 
She say what's love

Yo Alpha add me likkle bass
When you in the room girl, things ah lituate
I love it when you dance baby, and wiggle waist
I fit to face your papa ask him if he's free from six to eight today
So we can just relate
Cos shebi we go soon relate
Alpha bet me say I no fit spell it out like alphabet
I said Alpha but give me an alpha beat
And I'll forget my pride and tell her how perfect she is
Pretty like alpha beach
Where the water touch the land
It's real beauty, no counterfeit
Wanna tickle her toes like say I been dey count her feet
And these niggas they can't compete
They can't ah fit to answer fifty questionnaires about the ways you special dear It's getting clear
Like left and right leg of the same shoe, we are meant to pair
And life is looking like a thing that we are meant to share
No dey fear to enter baby, nobody can interfere
I wanna hug you tight and keep you warm like winter wear
So give me your number girl, before your friends appear
Yeah

All that I wanted was to give you all you need 
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need 
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
Cos I'm in love
This your love dey do me one kind
One kind, one kind
Cos I dey feel like say you price my heart but you no wan buy 
Omoge why you chop my eye
I'm finna take back my love
If I'm not who you want
Girl you got me messed up
I go comot monkey hand for pot
Before I end up on life support oh
All this for what
Shebi na because

All that I wanted was to give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need 
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body

Cos I'm in love, I can't keep it on a low 
Can't keep it on a low
I'm in love, I can't keep it on a low 
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low 
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh oh 
Can't keep it on a low 
Can't keep it on a low oh oh oh 
Can't keep it on a low 
I can't keep it on a low oh oh oh

Like James Bond, he approaches his mate with a pickup line buried in sexual innuendo
How do you take your coffee? One hump or two
I mean, I want to hump you
Not every female responds to his advances
But when a match does happen, it's magical

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: EBUKA NTAMERE, JUDE ABAGA

Lyrics © DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PDA (feat. MI Abaga) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PDA (feat. MI Abaga) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4225065/Alpha+Ojini/PDA+%28feat.+MI+Abaga%29>.

    Missing lyrics by Alpha Ojini?

    Know any other songs by Alpha Ojini? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    PDA (feat. MI Abaga)

    1,847
    67     2

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Music" is a 1976 biggest hit single by which artist?
    A Jon Anderson
    B Barry Ryan
    C Peter Gabriel
    D John Miles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Alpha Ojini tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!