Honorable Goons

HotKid

1 fan

HotKid


3:44

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

"Vibes".... ZAHR Alhaja pikin oo yeah ohh ohh alhaja pikin oo yeah

Guys dama ride with you
Vibe with you
Strive with you
Live with you 
Guys dama grind with you 
Vibe with you
Laugh with you
When u cry dema cry with you

Honorable... honorable... honorable 
Na dem be your honorable Goons oo 

Honorable... honorable... honorable 
See na dem be your honorable Goons oo 

See my guy abeg take a chill pill
Old school no be new thing
Mac book e no deh use sim 
Fake gees be acting up like dem dey do film.

I say me no get time for bestie thing
If u talk pidigin or speak english 
If na play make u stop this thing
Shout out to the ones that believed in me 

Shout out to my Guys in OBALENDE
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day all night 

Shout out to my Guys in OBALENDE
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day all night 

Guys dama ride with you
Vibe with you
Strive with you
Live with you 
Guys dama grind with you 
Vibe with you
Laugh with you
When u cry dema cry with you

Honorable... honorable... honorable 
Na dem be your honorable Goons oo 

Honorable... honorable... honorable 
See na dem be your honorable Goons oo 

Na truth i dey talk no be lie oo
Real gees e no dey die oo
Dem dey always dey your side oo
Dem be your Tiwa savage with the eminado 

Shey na champagne we pop this thing
Chop the turkey i chop chicken 
Dema talking we aren't listening 
Dema calling we are not picking

Shout out to my Guys in OBALENDE
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day all night 

Shout out to my Guys in OBALENDE
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day all night 

Guys dama ride with you
Vibe with you
Strive with you
Live with you 
Guys dama grind with you 
Vibe with you
Laugh with you
When u cry dema cry with you

Honorable... honorable... honorable 
Na dem be your honorable Goons oo

Honorable... honorable... honorable 
See na dem be your honorable Goons oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Moshood Adisa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Honorable Goons Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Honorable Goons Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4236991/HotKid/Honorable+Goons>.

    Missing lyrics by HotKid?

    Know any other songs by HotKid? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    She can't see the landscape anymore, it's all painted ___ ___ ___
    A on the streets
    B blue at sea
    C at her feet
    D in her grief

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    HotKid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!