Honorable
HotKid
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Vibes zahr alhaja pikin oo yeah ohh ohh alhaja pikin oo yeah Guys dama ride with you Vibe with you Strive with you Live with you Guys dama grind with you Vibe with you Laugh with you When u cry dema cry with you Honorable honorable honorable Na dem be your honorable goons oo Honorable honorable honorable See na dem be your honorable goons oo See my guy abeg take a chill pill Old school no be new thing Mac book e no deh use sim Fake gees be acting up like dem dey do film I say me no get time for bestie thing If u talk pidigin or speak english If na play make u stop this thing Shout out to the ones that believed in me Shout out to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day all night Shout out to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day all night Guys dama ride with you Vibe with you Strive with you Live with you Guys dama grind with you Vibe with you Laugh with you When u cry dema cry with you Honorable honorable honorable Na dem be your honorable goons oo Honorable honorable honorable See na dem be your honorable goons oo Na truth i dey talk no be lie oo Real gees e no dey die oo Dem dey always dey your side oo Dem be your Tiwa savage with the eminado Shey na champagne we pop this thing Chop the turkey i chop chicken Dema talking we aren't listening Dema calling we are not picking Shout out to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day all night Shout out to my guys in Obalende Las las we go dey okay Yeh we go dey alright We go ball all day all night Guys dama ride with you Vibe with you Strive with you Live with you Guys dama grind with you Vibe with you Laugh with you When u cry dema cry with you Honorable honorable honorable Na dem be your honorable goons oo Honorable honorable honorable See na dem be your honorable goons oo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Honorable Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4241028/HotKid/Honorable>.
Discuss the Honorable Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In