Musa (feat. Dhymn & Mo'jay)

Smallzz Tha Razor

0 fans

Smallzz Tha Razor


3:49
25 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

You know they call me Smallzz AKA Lyrical Punchbag
It's Daihard beatz
Raaaaaaazoooooooor
It’s been long that I’ve been in this game, me sef I done try
Akogun nimi lori mic, this akogun sef done cry
Kini ka ti gbo, omo eleran nje egungun bogo?
Baba GOD, nigbawo lemi na ma di omo to nso?
Difference po laarin isi ewu at’eran Iya Oshogbo
Hit track lo separate upcoming and those wey done blow
Only difference wey dey between me and my own blow
Na the on your mark, get set song, wey go turn blow
Owo epo l’aiye nba ni la, won ma t’eba si but
T’won ba ri t’eje, funra e lo ma le plaster si
Two heads are better than one, no be for Naija
Two years ni Yankee fun mi, ogbeni mo ja kpa
So I figured for this life, you just on your own bro
Time is what you don’t have, but your own time go soon show
Mo mo pe mio normal, mo ti di beast bayi
I will make you ask for more, Oliver Twist yeah (STR)
Steady Steady on my grind
Na that Good life way the boy they find
We not gon stop, e go soon reach the time
T’ema kiwa kabo way our star go shine
Say you no won know, OLORUN
Wetin Musa see for gate o
Every Hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
Say u no won know, say u no won know
Wetin Musa see for gate o, say u no won know
Every hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
Oluwa, I dey beg mo n bebe
Mo mo p'elese ni mi, shanu mi bebe
Mo fe ra benz, I tire for the keke
Tirin gbeku no be disease but mo fe y'eke
Baba, no vex say I dey para
But you know say I dey hustle karakara
Level ti mo wa yi lo n ka mi lara
Shower your blessings, ko tun funmi ni jara
Mo mo pe kirakita o d'ola
But I wanna make the pounds and the dollars
Omo ibile ni mi but mi o kola
God bless my team, we all wanna be ballers
Mo fe l'owo, mo fe popular
Ye!!! Oluwa, mi o fe tokula
Oh Lord, give me the formula
Make I get money wey dey burst medulla
Steady Steady on my grind
Na that good life way the boy they find
We not gon stop, e go soon reach the time
T’ema kiwa kabo way our star go shine
Say you no won know, OLORUN
Wetin Musa see for gate o
Every Hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
Say u no won know, say u no won know
Wetin Musa see for gate o, say u no won know
Every Hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
So many things wey my eyes don see
But I can't kill myself, Mo duro, mo stand fit
Baba God come thru make my sorrows kpompi
K'okiki mi tan, I tire for low key, yeeeh
Aye n lo, a n to, that is what they say
But Baba God, o ti n pe nah, e don dey tey
Sebi eyan lo bi bobo yen, ton pe n Dangote
Oluwa t'oba s'anu funmi, ma shey NA GO DE
When I cry, mo n reminisce, Baba joor remilekun
K'ayo bami dele (Bamidele) bi padi mi Ogunbekun
Ti ba n flow, won a ni who be this?
Small body, big engine wey dey rap, shey na you be this?
Yeah, I swear, omo na me be this
Educated rapper l’Orita Fogo, na the street be this
Na me be Yoruba boy with Ibo man sense
I no mind hustle till my lowcut go turn dread
Steady Steady on my grind
Na that Good life way the boy they find
We not gon stop, e go soon reach the time
T’ema kiwa kabo way our star go shine
Say you no won know, OLORUN
Wetin Musa see for gate o
Every Hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
Say u no won know, say u no won know
Wetin Musa see for gate o, say u no won know
Every Hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
Say you no won know, OLORUN
Wetin Musa see for gate o
Every Hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
Say u no won know, say u no won know
Wetin Musa see for gate o, say u no won know
Every Hustler go fit relate o
As we don tey for the game na Baba grace we dey wait o
Mo'Jay
Ooshey Dhymn

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Ayodeji Aremu, Moses Ogunyemi, Oluwatoyin Ogunmuyiwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Musa (feat. Dhymn & Mo'jay) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Musa (feat. Dhymn & Mo'jay) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4459810/Smallzz+Tha+Razor/Musa+%28feat.+Dhymn+%26+Mo%27jay%29>.

    Missing lyrics by Smallzz Tha Razor?

    Know any other songs by Smallzz Tha Razor? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Musa (feat. Dhymn & Mo'jay)

    11
    1     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the most songs in the band Supertramp?
    A John Helliwell
    B Roger Hodgson & Rick Davies
    C Rick Davies
    D Roger Hodgson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Smallzz Tha Razor tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!