Ghen Ghen
Redd
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Fireman season S'komon skerrout there Wo, Rapper from the block with the update Baby do like I do, lavi da loca that is how I do Baby don't be shy don't cover your face ma she boju boju Baby no be gelato, ashaima for Ghana to chop banku What a man can do, baby you know I can do times two Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen We don dey come, Ghen Ghen Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen We don dey come, Ghen Ghen Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen Higher your leg, Ghen Ghen See this girl, fine girl She don dey come, Ghen Ghen Ashaina ashaina Baby na today fire for fire Eyan Pablo Escobar You know my whole team smoke marijuana I am fireman I am never a shy guy Give me loud wey the shenkes Get a glock get the strap put a vest on Shey na para say me sef I dey vex gan Tomato sauce kpelu ketchup Aye mi o, blood of Jesus I get big cassava, Benjamins yakata Hennessy till I'm stupor Baby do like I do, lavi da loca that is how I do Baby don't be shy don't cover your face ma she boju boju Baby Baby no be gelato, ash aims for Ghana to chop banku What a man can do, baby you know I can do times two Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen We don dey come, Ghen Ghen Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen We don dey come, Ghen Ghen Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen Higher your leg, Ghen Ghen See this girl fine girl She don dey come, Ghen Ghen Nwafor ibile, it belongs to me forget onyeze Na God dey bless me you come dey vex ni You cannot battle with eze ndi eze Who God don bless, take of your shirt Jaiye today you go tire for flex This life is sweet like agabalumo If you get money like Adeleke O baby fine gan bigi bigi big barca Your waist is cutie but first I go drop the kpa Go call your friends Sikira and Chiamaka Gbedu ti de detty yourself Odinaka Spiritual, ogidiga Get thee behind iyawo Potiphar You must be feeling my Ghen Ghen meter I want to handle this your control meter Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen We don dey come, Ghen Ghen Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen We don dey come, Ghen Ghen Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen Higher your leg, Ghen Ghen See this girl fine girl She don dey come, Ghen Ghen
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ghen Ghen Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4482063/Redd/Ghen+Ghen>.
Discuss the Ghen Ghen Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In