Get Out

Slashwisdom

0 fans

Slashwisdom


2:41

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

No long talk, we dey cut short
Hmm
I no Dey beg for ebere
Ebere knows i'm in control
See busy body forming like they all know
I fit dey give em raw, comot sugar coat
Maka O Munwa bu the boss, I be Capone
No matter where you dey, Know that money talks
They say if you not getting paid
You don’t know your worth
I know enough
I know the value of my work
And If you are not about the money
Si ebe a puo
Get Out
Guy, If you are not about the money
Si ebe a puo (Get Out)
Igwe no dey rush when Igwe dey talk
You dey focus on my plate as I dey chop
Money to be made and you still dey watch
If you are not about the money
Si ebe a puo (Get Out)
Bia, nwoke m, If you are not about the money
Si ebe a puo
First thing first, get the mindset checked
Bad belle still go need time to reflect
Man dem vex. Dem Dey shoot, we deflect
All you fools will never gain my respect
Business call, some of you dey send text
If you no dey talk money, I dey quick turn deaf
Lost old friends
Made new friends
As money show, I dey see old friends
Some new friends go dey form old friend
When the money disappear
Omo No more friends
Money to be made, I no dey blow cash
On your wedding day, I fit dey throw cash
The babe no dey hear, she dey Snapchat
By end of the year I left, I never turned back
She wanted to taste a little bit
Now she dey ask for more Oliver Twist
Get Out
Guy, If you are not about the money
Si ebe a puo (Get Out)
Igwe no dey rush when Igwe dey talk
You dey focus on my plate as I dey chop
Money to be made and you still dey watch
If you are not about the money
Si ebe a puo (Get Out)
Bia, nwoke m, If you are not about the money
Si ebe a puo
Started with the dream
Woke up in reality, compounded by the steam
Bad choices and more loses
Though it’s lesson for the team
Now I’m grounded, No beef
I’m all about the cream
For better for worse, nothing else
All about results, omo nothing else
Forever putting work, nothing else
If it's not about the money, don’t call me
I’m no dummy
Lost hope way before we got trumped by your Donny
First thing first, check your mindstate
If it’s not about the money, tell me what is it
Get Out
Guy, If you are not about the money
Si ebe a puo (Get Out)
Igwe no dey rush when Igwe dey talk
You dey focus on my plate as I dey chop
Money to be made and you still dey watch
If you are not about the money
Si ebe a puo (Get Out)
Bia, nwoke m, If you are not about the money
Si ebe a puo
Tomiefresh, Ade on the keys
Gidigba I dey stand hia

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Olisa Echeazu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Get Out Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Get Out Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4482844/Slashwisdom/Get+Out>.

    Missing lyrics by Slashwisdom?

    Know any other songs by Slashwisdom? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Get Out

    1,438
    17     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    To which Hasidic branch was the singer Matisyahu attached for a period of time?
    A Belz
    B Satmar
    C Breslov
    D Lubavitch

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Slashwisdom tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Get Out

    »