Know

Bizzonthetrack

0 fans

Bizzonthetrack

Bizzonthetrack is a musical artist known for their unique style and captivating lyrics. They have gained recognition for their seamless blend of various genres and their ability to create catchy melodies. Bizzonthetrack's music resonates with a wide range of listeners, and they continue to make waves in the music industry with their innovative sound. more »


2:50
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah Yeah Yeah Yeah
O eh Yeah
O eh ah Yeah
Oh Oh Oh Yeh
They say na me king for me hood
They say na come with the juice
They say na me get sauce pass
Omo olope jeh thugger
Na me know me wetin me do
Now me don chop Belle full
I no just dey beg them for food
Baba God dey bless me boku
They don't know
They no know
They no know me wetin dem dey jam me for me low
They no know wetin dem dey jam for me soul
See dem na fit know
Man affi know
Man na fit know when we started from the street
Man na fit know when we Hustle buy biscuits
Mm na fit know when we started without kicks
Man na fit know when they say we didn't fit
Man na fit know when the said I wouldn't make it
Now they see me balling everybody lon your Shibi
Co's I comot eye now they say that we wicked
Mehn I just smile cos I'm cruising down your city
See man don dey tell me sey me get pride
Co's now they see me sey me get cash
They don dey hear sey me ball pass
Me burn bands
Me spend cash
They steady wanna know my pocket
Me wallet
Molowo
Mi o waleh
Owo yapa
Kode kole thy
I came ina the street and now me balling
Yeah
They wanna gwarn for the boy
Won yapa gan they wanna whine for the boy yeh
Fake love to the boy
Man na fit know they showed Fake love to the boy
Man na fit know when we started from the street
Man na fit know when we Hustle buy biscuits
Mm na fit know when we started without kicks
Man na fit know when they say we didn't fit
Man na fit know when the said I wouldn't make it
Now they see me balling everybody lon your Shibi
Co's I comot eye now they say that we wicked
Mehn I just smile cos I'm cruising down your city
Man na fit know when we started from the street
Man na fit know when we Hustle buy biscuits
Mm na fit know when we started without kicks
Man na fit know when they say we didn't fit
Man na fit know when the said I wouldn't make it
Now they see me balling everybody lon your Shibi
Co's I comot eye now they say that we wicked
Mehn I just smile cos I'm cruising down your city

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: ADEBISI AHMED

Lyrics © DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Know Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Know Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4491995/Bizzonthetrack/Know>.

    Missing lyrics by Bizzonthetrack?

    Know any other songs by Bizzonthetrack? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Know

    6,776
    109     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous author and creator of "The Sandman" graphic novels is a close friend of Tori Amos is also mentioned in a number of her song lyrics?
    A Jeff Johns
    B Sam Snyder
    C Joëlle Jones
    D Neil Gaiman

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bizzonthetrack tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!