Talkative
Roly
Struggling with Talkative? Become a better singer in 30 days with these videos!
Talkative Dem wan to run me local I want lavida loca To say i get e power Talkative You be talka..talkative See if i just hammer Talkative You be talka..talkative To say i get e power I get e super power I got to make sure my tori E dey for bible No be say am Jesus No be say i zeus up This na kind of tori You study like the gospel When i try to speak my mind You go dey eye me Like say na fight I been dey ponder You not my brother So no wonder You dey up tight Sir everything Come n come n go Money Come n come n go Technology Come n come n go Humanity Come n come n go Them label me Talka...talkative You don come Talka...talkative Tok true Talka...talkative E put you for Problem problem..e Them say make i no talk oh Like make i lock up oh But me i must to talk oh You speaking your mind I speaking my mind You come dey shout Talka.. talkative E put me for Problem problem..e Got to think of movement Blame it on the government Wan dey yarn empowerment Crime don turn investment Puna turn to shipment Spiritism refreshment Dey do like you no get the problem..e Say your thoughts E turn to gaming feed Government e want to kill your seed Shoot you as the eight..e ball on field Na dem be the yamayama Sir everything Come m come n go Money Come n come n go Technology Come n come n go Humanity Come n come n go Them label me Talka...talkative You don come Talka...talkative Tok true Talka...talkative E put you for Problem problem..e Nahh nahhhhh Nah nah nah nahh nahh nahh nahh nahh nahhh nahhhh Nahhhhhh nahhhhh Tok trueeee trueeee Tok true Ahhhhhh I talk my own
Struggling with Talkative? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Talkative Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4510506/Roly/Talkative>.
Discuss the Talkative Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In