4040

King Kazee

0 fans

King Kazee


3:26

 Struggling with 4040? Become a better singer in 30 days with these videos!

Young people of this country
This your condition,it have enter another thing oo
Of the young people I know, Dele is the most qualified
Eh!,baba!,Me?,President
President,the one wey be president they,they better pass you
You no hear say France get 39year old president

Wetin I dey hear my guy no balance oo
Wetin I dey see walahi no be chais ooooooo
The matter be say food, light no dey
Man go work work,no pay
See the pikin wey dey cry,e mummy no dey
Shey na tomorrow leader pikin be that too oooh
Say

Anybody
Wey dey chop the people money
You go collect your own 4040
No go hear say one thing one thing yeeeh
Anybody
Wey dey chop the people money
You go collect your own 4040
No go hear say one thing one thing 
Una nugo

4040
Young people of this country
E no funny funny
Yeeeeh  Yeeeeeh

OLUWA JESU 

Party Faji
Boys and girls wan garni
Hustle daily
But,them talk them lazy 
Yeeeh Yeeeh
Who no go talk am when na them be chairman
How you ma go do when na you na poor man
Sit down for corner,shatap shatap ya mouth
But,my BABA for heaven don talk say

Anybody
Wey dey chop the people money
You go collect your own 4040
No go hear say one thing one thing yeeeh
Anybody
Wey dey chop the people money
You go collect your own 4040
No go hear say one thing one thing

OLUWA JESU
4040
Young people of this country
E no funny funny
Yeeeeh Yeeeeh Yeeeeh Yeeeeh Yeeeeh Yeeeeh

OLUWA
KING KAZEE

The thing wey dey fall for you,e dey fall for me
This one me and you dey dey for it together
We dey in it together
Eeehhhhh!,Dele for president!,Dele for president
Dele ,heeeeeey!!,President Dele,Yes Baba
How does that sound
That sound very very excellent

Shabalistica

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chinedu Ejimako

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 4040 Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "4040 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4513480/King+Kazee/4040>.

    Missing lyrics by King Kazee?

    Know any other songs by King Kazee? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    4040

    11
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Spotlights, sirens, rifles firin' But he made it out With a _____________.
    A gang of convicts
    B bullet in his back
    C black eye
    D shank in his side

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King Kazee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!