Work and Pray (Hustlers Anthem)

Dee'o

0 fans

Dee'o


3:12
16 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Aje 

I say the table no de turn again
Double your hustle upgrade your sit
I talk to Jah cuz he know my pain
I no de slumber I no de sleep 
4 Years I don dey this street
Which year wey the boy go blow 
I get am before no be property
If you no go mehn you no go know 

Ye
Chale work and pray
You know say no be by power or by might now na 
We de pray for grace
We de pray for grace o
Make the hustle pay 
Many things I do see for this life na na
Show me the way 
As I de work and pray o Ye Ye 
  
What shall it profit a man if e no make money
Get the bread everybody na your paddy 
No hate on your neighbor pray for everybody 
No go do another man evil just to make money 
Omo Na who wear shoe know 
Where e dey pain am 
When the hustle don de pay ogbeni no go dull am 
Any door wey dem lock omo I go break am 
365 On the grind I just to get the paper
If one hustle no pay guy try another
Wetin no kill you go always make you wiser
Na you be the pipe 
Oluwa na the plumber
Greens on the other side
Nobody wants to give a ladder 
Plenty pressure man don de face
The only peace i de get 
E dey come from my bladder
I don't care about the leg work 
Ghetto boy like me I'm just trynna get the networth 

Ye
Chale work and pray
You know say no be by power or by might now na 
We de pray for grace 
We de pray for grace o
Make the hustle pay 
Many things I do see for this life na na
Show me the way 
As I de work and pray o Ye Ye 
      
Tea wey I no wan drink na poverty
So I de hustle and pray for the proper tea 
Everything for this life na vanity 
Omo boy me I like die inside my property  
Me and foreign been de trek go ojota 
Perform for shows and them no go give us raba
Who be your bro men your bro de for yaba 
When I Dey Broke mehn you no de give me raba  
Every morning go on my knees and pray
Thanking God for another day 
Only God know where I for day 
I see the progress so I can't complain   
Thanking God for another day 
Only God know where I for day 
I see the progress so I can't complain   

Ye
Chale work and pray
You know say no be by power or by might now na 
We de pray for grace 
We de pray for grace o
Make the hustle pay 
Many things I do see for this life na na
Show me the way 
As I de work and pray o Ye Ye 

Chale work and pray
You know say no be by power or by might oooohh
I de pray for grace
I de pray for grace o eh eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Darlington Ohwobete

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Work and Pray (Hustlers Anthem) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Work and Pray (Hustlers Anthem) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4514408/Dee%27o/Work+and+Pray+%28Hustlers+Anthem%29>.

    Missing lyrics by Dee'o?

    Know any other songs by Dee'o? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Work and Pray (Hustlers Anthem)

    5
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    John Legend's hit "All Of Me" was inspired by his _________.
    A Mother
    B Fiancée
    C Wife
    D Sister

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dee'o tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!