The Hate

Stiffcode

0 fans

Stiffcode


2:18

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Niggas I thought were my friends
Wey dey follow me roll up the kpoli
Na so dem go dey pretend
Niggas I thought were my friends
Wey dey follow me roll up the kpoli
Na so dem go dey pretend
Dey be claiming say dem be my homies
All the times wey me I overlook
Just to make sure the friendship e cool
They kon dey look me like a dondi
Come dey think say I be fool
Niggas I thought were my friends
Wey dey follow me roll up the kpoli
Na so dem go dey pretend
Dey be claiming say dem be my homies
All the times wey me I overlook
Just to make sure the friendship e cool
They kon dey look me like a dondi
Come dey think say I be fool
Never again will I let that
All of you fakers, abeg can you step back
If you owe me, abeg can you pay back
Me I no fit to play with the paper
trynna pull up in a fucking Maybach
Get me a wifey, one that is laid back
Roll the money like it is a hay-stack
So this music thing, E don dey pay sha?
I’ve been waiting for my time to cum
That is why I used to give a f*ck
Now the bitches is coming in bulk
Abeg, who am I to give a f*ck?
All the times wey me I been dey beg
Some Promoters wey claim to be friends
Help me to push the music abeg
Aspa padi, aspa we be friends!
One say e go need money for airtime
One of them say na money for stress
One bin dey say e no get my time
E dey hope say me I no go vex
So I dey put my hand on top my chest
And I promise say I no go vex
But you see this talent wey I get?
I go use am to my very best
So
Put am for repeat abeg
Make I hear the kick abeg
Make e follow with a gbai
Play am make e hit abeg
For the people wey dey check
And the exes wey dey vex
For the people wey bin tell me say I no go make am say I no go flex
All of the people wey dey tell me say I no go make am better for life
I’ve been reading
I’ve been working
I’ve been doing business
And You no go get am, my guy
To the ladies
Who be hating
Just because say dem no dey follow to see the alert
F*ck you and your feelings
Call your nigga if you really need to see a credit alert
Cause
I’m not guy
So stay on your lane
I don’t f*ck with the rats
I don’t f*ck with the snakes
You either give me 100
Or don’t give me a thing
I’m not looking for fake love bruh
Give me the hate
Give me the hate
Give me the hate
Give me the hate
Give me the hate

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chijioke Ihenwosu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the The Hate Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "The Hate Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4515786/Stiffcode/The+Hate>.

    Missing lyrics by Stiffcode?

    Know any other songs by Stiffcode? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the most popular song of 1983?
    A Come On Eileen by Dexys Midnight Runners
    B Total Eclipse of the Heart by Bonnie Tyler
    C Billie Jean by Michael Jackson
    D Every Breath You Take by The Police

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Stiffcode tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!