Femi (feat. Ikofi)

Akwasi Reaction

0 fans

Akwasi Reaction


2:09
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Aaah
Chichi
Uh Uh
Baby you dey make adey stress
Left and right wey everyday adey check
Somebody start dey chase you pɛ adey vex
Why you start dey get some texts from your ex (Ei)
This one dier make I ask Naplex
This girl never go dey read ma texts
Everyday she dey ask me for some check
Gold or digger, naah naah
I'm perplexed (Hmm)
Girl you ma best ma
Nobody go test nah
Numero uno wonni hɔ aa meyɛ mess yah
Let's start with a Venza
No be bout the sex naa
Forget the rest, just talk like Alexa
Femi ifé mi
Femi ifé mi oo
Femi ifé mi
Femi ma baby oo
Femi ifé mi
Femi ifé mi oo
Femi ifé mi
Femi medea ne wo
Change gear
Ago wedge you right here
You think sae your eye tear
Wodeɛ dabiaa MOMO, cashapp, oh dear
I just get one fear
Sae you go lef quite near
Or soon, who cares, ano talk lie here
Take ring be ma wife erh
Yh it's time baby I want you for life yh
No be kind love wey edey last one year
Make we spend more years
Have kids, say yes
Femi ifé mi
Femi ifé mi oo
Femi ifé mi
Femi ma baby oo
Baby
Woyɛ classy
Woyɛ top woyɛ gyɛ woyɛ sassy
Woyɛ one-in-a-milli te sɛ Miley
Nobody chale agye sɛ Nyame factory
Yhh baby classy
Woyɛ top woyɛ gyɛ woyɛ sassy
Woyɛ one-in-a-milli te sɛ Miley
Nobody chale agye sɛ Nyame factory
Femi ifé mi
Femi ifé mi oo
Femi ifé mi
Femi, ma baby oo
Femi ifé mi
Femi ifé mi oo
Femi ifé mi
Femi, medea ne wo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Harold Akrofi-Mantey

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Femi (feat. Ikofi) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Femi (feat. Ikofi) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4706115/Akwasi+Reaction/Femi+%28feat.+Ikofi%29>.

    Missing lyrics by Akwasi Reaction?

    Know any other songs by Akwasi Reaction? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    On the album "Diver Down", which song did Van Halen feature a cover of?
    A You Really Got Me
    B Ice Cream Man
    C (Oh) Pretty Woman
    D A Apolitical Blues

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Akwasi Reaction tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!