Ma Mu

Tilla Tafari

0 fans

Tilla Tafari


3:11

 Struggling with Ma Mu? Become a better singer in 30 days with these videos!

Ting a ling a ling, ma alarm don di blink
Time don reach make I go take ma pikin
Ting a ling a ling, school bell a ring
Time don reach make I go take ma pikin

You know ma energy positive and the vibes just flow
Di race fi di Swift but wuna too slow
Them no fit come pon me area or me zone
Me I be Queen so I sidung pon me throne
Ask me no ex me Bitjoka me no Jack
Me I be Queen na me run di park
Me I clean wuna duty like rag
Say who no know say Tilla Tafari the Godmother 
Me do everything wey dem say me no fit do
Promise not to lie but to ever tell the truth
Que je faire tout ce qu'on dire que je peut pas faire
Jamais du faux mola je suis une vrai

Ting a ling a ling, ma alarm don di blink
Time don reach make I go take ma pikin
Ting a ling a ling, school bell a ring
Time don reach make I go take ma pikin cus

Ma mu I carry njaka for ma back
Ma pikin you no go ever ever lack
L'amour d'une mère ne s'éteint jamais 
Tu peut compter sur moi mes aussi sur ton père
Tu peut compter sur moi mes aussi sur ton père 

Buyaka buyaka!!! 
Call me Tilla Rankings ma pikin di hungry so no time fi di waste no
I dey on fire I no fit slow down 
I be mami pikin so I need ma money yes
Je suis on faya je peut pas ralentire
I be mami pikin donc je veux mon argent
Who they think they are them no fit ever test me
I am the general in the Tilla army
What is for Ceaser could never be for me
Cus you can't mix quantity with quality 
Me do everything wey them say me no fit do
Promise not to lie but to ever tell the truth 
Say me do everything wey them say me no fit do
I promise not to lie but to ever tell the truth hah! 

Ting a ling a ling, ma alarm don di blink
Time don reach make I go take ma pikin
Ting a ling a ling, school bell a ring
Time don reach make I go take ma pikin cus

Ma mu I carry njaka for ma back
Ma pikin you no go ever ever lack
L'amour d'une mère ne s'éteint jamais 
Tu peut compter sur moi mes aussi sur ton père 
Tu peut compter sur moi mes aussi sur ton père

Ou sont mes 'Foussam ma mu dem oh
Or the Bamenda ma mu dem oh
What about di ghetto ma mu dem oh
Or the Latino ma mu dem oh
Now where the Naija ma mu dem oh
Or di Jamaican ma mu dem oh
All a di African ma mu dem oh
Or di Japanese ma mu dem oh
Sing sing sing sing

 Struggling with Ma Mu? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Bertilla Lantum

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ma Mu Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ma Mu Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4708917/Tilla+Tafari/Ma+Mu>.

    Missing lyrics by Tilla Tafari?

    Know any other songs by Tilla Tafari? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ma Mu

    3,751
    300     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I can swallow a bottle of alcohol and I'll feel like _______".
    A Jamila
    B Godzilla
    C Chinchilla
    D Gorilla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tilla Tafari tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!