Follow You (feat. Tony Warp & Tayo)

chike

0 fans

chike

Chike or Chiké is an Igbo masculine given name. more »


2:51
17 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Chyko * Tony Warp * Tayo
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know
Power and fame the world and it's jewels
I want it all, watch me as I make my moves
I never wanna be regarded as a lame dude
If you vex this Skololo omo you go chop two
Chop two bawo, this life no be fight
We no dey fight against flesh and blood no be by sight.
Cause the power and the fame and the glory in your name
Na wetin the devil go use to play you like a game Bro
Oga no dey waste my time
Am just trying get paid while am still in my prime
It's not a crime to get hunnies and booze, stay on my cruise
I don't harm nobody men I think I'll fine
Yo You think you'll be fine? My guy that na lie
The money, honeys and the booze will leave you behind
But the Lord is calling you to be one of a kind
As for me, I go follow Him cause He is Divine
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know
Oga, trying live a better life is the motive
Am only a slave to what's been promoted
I been through the rough my gee, e hard die
Just trying put this feelings aside for free
But I've been so dark no doubt, I been trapping like Kodak, I didn't get the full picture
New lecture now I get, so I won't regret
Now I put my sweat in God's shoulders till I loose my breath
Thank God for your life ma gee
We the salt of the earth bro, no be Maggi
If you wanna be saved you gata study Bible
Don't be idle while worshipping idols
Be a doer of the word, no just dey hear am
I know you love God but you gats to fear am
To be a Christian no be by mouth
But am really glad that you followed this route
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chike Nwafor, Tayo Omodehin, Tony Adams

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4709887/chike/Follow+You+%28feat.+Tony+Warp+%26+Tayo%29>.

    Missing lyrics by chike?

    Know any other songs by chike? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Follow You (feat. Tony Warp & Tayo)

    1.3M
    27,423     276

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of the theme song to the movie: Same Time Next Year?
    A Falling In Love
    B Let's See Where This Goes
    C Hello
    D The Last Time I Felt Like This

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    chike tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!