Wanted

Studiio

0 fans

Studiio


3:26

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I wanna give you everything wey dey my life, yea
You be the only girl wey make me come alive.. yea
See, nothing you go look for here
Na bcuz everything you want i give for ya

Only you fit to make me smile
You be the one that touched my life
I wanna be with you tonight
Baby girl just you and i
Oh baby na you dey make me smile
You be the apple of my eye
I wanna be with you tonight yeah-yeah

If something dey worry me ooh oh
Girl your loving dey cool my soul ooh
For your love i am wanted
For your love i am wanted baby, carry me go
Carry me go oh

Nwa maranma, show dem
Ebelebe ngbeke, show dem
Amaka chocolate oo, show dem
Amaka your waist oo show dem

Nwa maranma, show dem (Show dem)
Ebelebe ngbeke, show dem
Amaka show me love oo, show dem
Amaka your waist oo show dem

Every single moment of my life
I wanna pay the price
To have you by my side (Baby)
Every single moment of my life
I need you by my side, i need you by my side

Only you fit to make me smile
You be the one that touched my life
I wanna be with you tonight
Baby girl just you and i
Oh baby na you dey make me smile
You be the apple of my eye
Iwanna be with you tonight yeah-yeah

If something dey worry me ooh oh
Girl your loving dey cool my soul ooh
For your love i am wanted
For your love i am wanted baby, carry me go
Carry me go oh

Nwa maranma, show dem
Ebelebe ngbeke, show dem
Amaka chocolate oo, show dem
Amaka your waist oo show dem

Nwa maranma, show dem (Show dem)
Ebelebe ngbeke, show dem
Amaka show me love oo, show dem
Amaka your waist oo... show dem

If something dey worry me ooh oh
Girl your loving dey coolu my soul
For your love i am wanted, for your love i am wanted baby
Carry me go, carry me go.

Studiio

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Jebose Ijeih

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wanted Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wanted Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4716035/Studiio/Wanted>.

    Missing lyrics by Studiio?

    Know any other songs by Studiio? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Wanted

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song, "Donna" by Ritchie Valens, was written as a tribute to...
    A His grandmother
    B His mother
    C His sweetheart
    D His daughter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Studiio tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Wanted

    »