Tere

Z4z4

0 fans

Z4z4


3:10
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

You gotta hustle on a daily basis
If you no wan broke 
U want make good things come meet you where u dey
When ur friends they hustle benz
Enter the street make u earn pen-ny
U first be good before you best
If you wan stand well, omo you gas prepare

Eni to ma ga, ESE a tere mole
Ese a tinrin mole

Eni to ma ga, ESE a tere mole
ESE a tere mole

Eni to ma ga, ESE a tere mole
ESE a tinrin mole

Eni to ma ga, ESE a tere mole
ESE a tere mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

Anywhere u wan dey, you go hustle for this life
Either u want big or small world
U poor e hard, to rich e hard... O gbodo mu kan
Iroko root no be the same with okro root
Koko to ma se be, a gbodo kona sabe pupor

U no come this life  dey play
And u can't for one repulse, give up the purpose u suppose effect
You have to always pray first oo
Ki nkan to ba fe shey ma bo mo e lowo
Because won o fe ko te mo e lowo
Idi to n fi so pe Ogun la wa ta waye ta wa yii

Eni to ma ga, ESE a tere mole
Ese a tinrin mole

Eni to ma ga, ESE a tere mole
ESE a tinrin mole

Eni to ma ga, ESE a  tere mole
ESE a tinrin mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

Tere tere tere mole
Tere tere mole mole

As u dey hustle 
Make u pray make e pay
Ko ma shey asedanu laye
Time no dey wait for nobody

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Paul Olamilekan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tere Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tere Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4738221/Z4z4/Tere>.

    Missing lyrics by Z4z4?

    Know any other songs by Z4z4? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Pour some ___________".
    A For the homies
    B Sugar on me
    C Salt in it
    D Shook up ramen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Z4z4 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Tere

    »