Nwahala
CCP
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Oh oh CcP na Star you be yeah yeah I no dey use you play if I wan play I get ps4 Dubai for holiday Honey moon one year holiday Wetin you carry for waist na wahala la la la la la la la la And my pocketi dey stagger stagger stagger stagger stagger Cuz I get am for pounds and dollar dollar dollar dollar Nkechi na you go chop my dollar dollar dollar dollar dollar I no go fall your hand again see I don hammer Na only you been dey when everybody scatter Even my papa been think say I no fiti make am Now they want make I forget lie lie na only you I no go forget e baby Range Rover That one dey That yellow Porsche na you get am Anything you want close and open your eyes You go see am Baby follow me go see that land On Monday we go buy am o Those fine fine tins wey you like My atm pin na 2478 Your family go chop iye My family go chop Invite your friends May they invite their friends follow come Now why our children go lack when too much money don dey I no dey use you play If na play I get ps4 Carry for waist na wahala la la la la la la la la Pocketi dey stagger stagger stagger stagger stagger (Big man) Get am for pounds and dollar dollar dollar dollar Na you go chop my dollar dollar dollar dollar dollar Sound it You know say this your body na die Everytin na follow come The love of my life In good or bad you dey my side Na you be that person wey I fit call on any day o An angel in disguise baby na wetin you be Na you change my life I go change your whole life I go love you for life I go make you my wifey eh Double the bride price I go double your bride price I go invite Alicia Keys make play for our wedding day Wetin you carry for waist na wahala la la la la la la la la And my pocketi dey stagger stagger stagger stagger stagger Cuz I get am for pounds and dollar dollar dollar dollar Nkechi na you go chop my dollar dollar dollar dollar dollar I no go fall your hand again see I don hammer Na only you been dey when everybody scatter Even my papa been think say I no fiti make am Now they want make I forget lie lie na only you I no go forget Wetin you carry for waist na wahala la la la la la la la la And my pocketi dey stagger stagger stagger stagger stagger Cuz I get am for pounds and dollar dollar dollar dollar Nkechi na you go chop my dollar dollar dollar dollar dollar I no go fall your hand again see I don hammer Na only you been dey when everybody scatter Even my papa been think say I no fiti make am Now they want make I forget lie lie na only you I no go forget Spray me the pounds and dollars hehe
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Nwahala Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4744696/CCP/Nwahala>.
Discuss the Nwahala Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In