Let Me Know (feat. Merely Melody & Greybeatz)

Jimohsoundz

0 fans

Jimohsoundz


2:52

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Boy I'm asking
If by chance your letting go
You could maybe tell me
And if e no dey sweet again
No let am hard you no
Just let me pack my load and go
Cuz e no be by force
My placenta no dey for your house
Why you playing me, tell me why you turning me
Dey do me anyhow when your done you be chasing me
You be messing me, telling me you care for me
Yelling again when your done, you be begging me
I'm breaking down now baby
So tell meee So tell meee
Let me know
Oh Oh Oh
If I mean the world to you
Let me know
Oh Oh Oh
If you dey use me catchy cruise
Let me know Oh Oh Oh
If the thing you talk na true
Let me know oh
If I mean the world to you
Let me know
You've done it again, done it again
Your dragging the keys, driving me crazy
Making me smile, causing me pain
I Still love the way you dey call my name
You say you love me but e no dey show
Dey carry eye put for Nkechi own
Wetin you give me chop I no no oga
Walahi me I love you so ohh oh oh
Why you playing me
Tell me why you turning me
Dey do me anyhow when your done you be chasing me
You be messing me telling me you care for me
Yelling again when your done, you be begging me
I'm breaking down now baby
So tell meee So tell meee
Let me know
Oh Oh Oh
If I mean the world to you
Let me know
Oh Oh Oh
If you dey use me catchy cruise
Let me know Oh Oh Oh
If the thing you talk na true
Let me know oh
If I mean the world to you
Let me know

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Melody Amadi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Let Me Know (feat. Merely Melody & Greybeatz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Let Me Know (feat. Merely Melody & Greybeatz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4749648/Jimohsoundz/Let+Me+Know+%28feat.+Merely+Melody+%26+Greybeatz%29>.

    Missing lyrics by Jimohsoundz?

    Know any other songs by Jimohsoundz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Let Me Know (feat. Merely Melody & Greybeatz)

    85
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The title of a famous Beach Boys song released in 1964
    A Gun, Gun, Gun
    B Run, Run,Run
    C Sun, Sun, Sun
    D Fun, Fun, Fun

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jimohsoundz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!