Only U

Adsco Inana

0 fans

Adsco Inana


3:41
13 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Cause e be only you o
Only you only you only you o
Only you wey I need only you o
Only you wey I get only you o (oh)
Only you only you o
Only you wey I want only you o
Only you wey I need only you o
Only you o (oh) only oo
Oya wait, baby make I ask o
To love has it now turned to be a crime o
For if that's the case o
Am ready to commit and commit again and again o
I for go cell for your case o
I know say you no fit to fall my hand o
Cause your love dey make me mad o
Only you dey make me to go craze o (oh)
I dey fall for you o
Am in love with you my baby o
Today I must take you home
So you can see my mummy o
And I go call my daddy o
Tell am say I done get new transformer
Wey sabi to dey supply light to the house
And make everywhere shine o
Cause e be only you o
Only you only you only you o
Only you wey I need only you o
Only you wey I get only you o (oh)
Only you only you o
Only you wey I want only you o
Only you wey I need only you o
Only you o (oh) only oo
Asa nwa ginwa ka m choro
Nwa kwu oto, baby n'itozugo agbogho
Emezinam para baby aghozina aghugho
Kanyi lutunu na backyard
Na ime nkolo (eh)
Afa m bu element
Adii m ako mgbu
Ibu figure eight ndi ozo bu akpa ibu
Make we hangout jee chochalu azu ndu
You be dey form fresh
Ebe ina ata aku mgbu
Idi so honey mmanu anwu
Isi n'icho money apunanwu
Nah only you I want
M ga eji gi me lover
Always on my mind ginwa bu my wallpaper
Ndi asiri ana asi
Ndi osu imi ana esu
Me I no go send them maka n'ijulu eju
If you no be my own
Odi ka m no na cell
Me and you go last long ka battery dell
I no fit disappoint you ka Cain na Abel
Many done dey price me
But I no go sell
My lover, my own lover
You nah my main main
No one another
My breakfast, bread na butter
Kupulu those boys fa na asa ncha nkota eeh
Adsco ya na mr kassidi
I sight you nwanne na agulu m university
Cause e be only you o
Only you only you only you o
Only you wey I need only you o
Only you wey I get only you o (oh)
Only you only you o
Only you wey I want only you o
Only you wey I need only you o
Only you o (oh) only oo
Only you I fit dey with
I fit be with
I fit live with
I fit rock my life with you o
Only you sabi me oo
Dey make enjoy
Dey make happy and living o
If you no dey with me in my life
Girl I go dey craze for you oo
Asa nwa zanu mo
Cause you know I fit go extra miles for this our love o
Oya wait, baby make I ask o
To love has it now turned to be a crime o
For if that's the case o
Am ready to commit and commit again and again o
I for go cell for your case o
I know say you no fit to fall my hand o
Cause your love dey make me mad o
Only you dey make me to go craze o (oh)
I dey fall for you o
Am in love with you my baby o
Today I must take you home
So you can see my mummy o
And I go call my daddy o
Tell am say I done get new transformer
Wey sabi to dey supply light to the house
And make everywhere shine o
Cause e be only you o
Only you only you only you o
Only you wey I need only you o
Only you wey I get only you o (oh)
Only you only you o
Only you wey I want only you o
Only you wey I need only you o
Only you o (oh) only oo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Anthony Okeke

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Only U Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Only U Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4767112/Adsco+Inana/Only+U>.

    Missing lyrics by Adsco Inana?

    Know any other songs by Adsco Inana? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Only U

    25
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I'm the one who wants to be with you, deep inside I hope you _______”
    A find it’s true
    B live it through
    C love me too
    D feel it too

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Adsco Inana tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!