Currency (feat. Mista Gwan)
Pherowshuz
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
It's tha Phero Airbove music Phero' let my people go Wetin you want Wetin you need o Say you wonna make this currency Currency baby Make this currency Currency baby Anything you want I go provide ooo Cos I'm making all this currency All this currency Currency Cur, currency One for da money Two for da money Three for da money, hell Four for da money Cos everything we do You know it's all for the money Thats why a nigga wonna spend it all on a honey Money slow to enter That's why I'm trynna make it fast like Ramadan Rain or harmattan Live my life like any day fit hammer time So I no dey take anything for granted Any opportunity na chance to be planted In the In the river where da money dey flow Me sef go chook bucket Make I carry dey go And I'm on that Steady on a come back Be the typah man that the ladies go dey call back Cos of how I run dat Get da kind name wey nobody go wan Loose from their contact Oya come tap 'cos Wetin you want Wetin you need o Say you wonna make this currency Currency baby Make this currency Currency baby Anything you want I go provide ooo Cos I'm making all this currency All this currency Currency, Cur, currency Rapper turn record exec I'm all about cheques Thinking how to big up my artists So we can flex Cos omo men to chop money sweet Bros I dey tear meat You no dey see my open teeth Looking fresh to death From head to feet Everything executive You can check da suite Everybody jus dey dream ur dream One day u go live the life sef And so it seems That anybody fit to make am o Even village people no go fit to break am o Assalamu alaikum o Phero' don come back oya take am o We need to be killing this So take ammo Shooting to da top Nobody go escape am o Till then I no go rest I no go feel bam o Money comes n goes But me I wan keep am o Wetin you want Wetin you need o Say you wonna make this currency Currency baby Make this currency Currency baby Anything you want I go provide ooo Cos I'm making all this currency All this currency Currency, Cur, currency Wetin you want Wetin you need o Say you wonna make this currency Currency baby Make this currency Currency baby Anything you want I go provide ooo Cos I'm making all this currency All this currency Currency, Cur, currency One for da money Two for da money Three for da money, hell Four for da money Cos everything we do You know it's all for the money Thats why a nigga wonna spend it all on a honey
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Currency (feat. Mista Gwan) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4787949/Pherowshuz/Currency+%28feat.+Mista+Gwan%29>.
Discuss the Currency (feat. Mista Gwan) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In