Street Orientation (feat. . Quest)

Mordi Gentle

0 fans

Mordi Gentle


2:57
11 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Quest 
Street so strict
Is mordi Gentle

Omo Naija ni mi
Naija lo bi mi si
Na Naija me I grow
Naija na street
Things happening like damn, why e be like this?
Everybody needs the money
Everybody wan rich
See boys eyes dey red 
Nothing wey we never see
Nobody get two heads
Enough is done and said
Me I dey hustle everyday
Run things everyday
I dey pray everyday
Make blessings come my way
Iyalaya anybody I no send you
Frienemies, snakes and scorpions want to blend too
Pretend too
Girls want make I chop them banku
But I stay real like Gentle
Shut your mouth fool
It gets deeper cos police wan arrest us
Blackmail us
Dey find evidence make them nail us
Them hate us
Because their salary na our change ooo
If you no go you no go know
Na the game ooo

Tell me, Mommy
Shy you wanna love me
If I run in trouble shy you gonna stand for me
Life in the street,not too funny
Money on my mind
Kuch no dey high me
Pussy no dey intense me 
Blessings I dey pray make e come my way
Struggles everyday,stress much no pay 
Street so strict
Street OT
Mordi Gentle,Quest no traceing

And them think say them clever
Them say things go better
But things jagajaga
That's why men dey para
You gock mehn, na sara
We no send no baggar
We die for the matter

I just want to be where I wanna be
And I want make them cal me Owolabi
If I die in poverty still go to hell
What's my gain
That's double pain
Hustle must pay o
If I hear,say maga no pay o
We die here
Hustle, hustle 
Bobble, bobble
Heaven, heaven
Devil ,devil 
When world gonna end ,no one knows
How I gonna live my life,don't control me
Nobody Holly 
You don't know my story
If I like na my life,I go smoke my kpoli

Tell me, Mommy
Shy you wanna love me
If I run in trouble shy you gonna stand for me
Life in the street,not too funny
Money on my mind
Kuch no dey high me
Pussy no dey intense me 
Blessings I dey pray make e come my way
Struggles everyday,stress much no pay 
Street so strict
Street OT
Mordi Gentle,Quest no traceing

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Mordi Ugochukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Street Orientation (feat. . Quest) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Street Orientation (feat. . Quest) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4814777/Mordi+Gentle/Street+Orientation+%28feat.+.+Quest%29>.

    Missing lyrics by Mordi Gentle?

    Know any other songs by Mordi Gentle? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Street Orientation (feat. . Quest)

    34
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which rapper perform the song Big Stepper?
    A Future
    B Quavo
    C Pop Smoke
    D Roddy Ricch

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mordi Gentle tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!