Shakomo Freestyle (feat. Spillz)

Mus

0 fans

Mus


2:24
44 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Everything o 
No no 
Na na na na 

I been dey know 
No be say na 2019, wey I start to dey sing all my song like a discoriscococo discoriscoscosco

Sit down wey I sit down wey I talk say make I write this song 
And all the ladies dem ah like this song 
The guys dem ah vibe this song 
The boys dem ah vibe this song and vibe this song

But that thing wey I just dey hear this beat wey I no know 
Wey I no know , I just dey sing my song I'm flowing oooo

I try to let them know say baby girl na Mussy Ginger 
Mussy Ginger and I vibe the party oh no 
I vibe the party oh 

So i tell them to ba ti gbese , to ba timo, to ba ti Ginger , to ba ti so
To ba ti gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon 

Baby girl I want to know I want to see that thing wey you want to wear
I want to buy that thing make I make sure that you dey want to want to wear 
Oya ye ma Shakomo Ye ma Shakomo 
O fe ki tramadol  Omo GBAGBE motilo 
O fe je kin somersault O fe je kin somersault 
Ani ye ma Shakomo Ye ma Shakomo 
O fe Jen kin somersault  Omo GBAGBE motilo 
O fe je kin somersault O fe je kin somersault 

No be  say na mouth 
No be say na Jazz
Them dey look for calabash 
They be hating from afar  
Them know say we dey bang o 
But no be say I wan force this musically thing
This one Omo mhen na just reality 
But at the end everything na still vanity 
Naim make I just dey want to freestyle
Number 1 Number 1
No other 
Realest one Omo no bother 
My music travel no visa 
Real shit  No visa 
Where you wan go let me know
This your mango, imma eat it now  
And you know how I get, 
What's happening? Let's go 

No be say na 2019 Wey I start to sing 
All the people come dey feel my shit
I drop them soft 
I give the  banger 
Aduke faji ,She want my number 
If she call me 
Imma drop it from the zanga 
Till I'm on your playlist you know I Neva stop oh yeah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Mussy Ginger

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shakomo Freestyle (feat. Spillz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shakomo Freestyle (feat. Spillz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4815347/Mus/Shakomo+Freestyle+%28feat.+Spillz%29>.

    Missing lyrics by Mus?

    Know any other songs by Mus? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shakomo Freestyle (feat. Spillz)

    1,068
    19     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was Jefferson Airplane's original female vocalist?
    A Grace Slick
    B Signe Andersen
    C Linda LaFlamme
    D Lydia Pense

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mus tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!