Menace in the City (feat. Otega)

Billy Hunned

0 fans

Billy Hunned


4:03
37 
#3

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I wanna Cum Motherfucker
Billy One Hunned
Billy, Maddd oo
Lets get it
I enter street i see them fighting
I look sharp
I for like to stop the violence
But i no get power
And i run back
I run back
In the street 1-1 is 1
I see a lot of 7's and the bikers
Couple of 4's and a pump action
Ajangbadi boys dem dey para
Ikorodu o gbeyin them get badman
Isale eko carry money buy flats
Mushin with the liver dem go finna scare ya
Agege with the bag dem no dey cross bar
No let them father Obey
Won ti na alaye pa
Yeah yeah
Nibo gan la fe gba
Awon ti alaye gan won ti japa
Won fe na alaye pa
Dem say make i leave story
But i no go leave story
I no go leave am
Ya danno
Men i see see finish for me yard o
One man down
Omo na 1-0
So menna move sharp for rematch o
Me put 4 7's 3 english for me bag o
If i know i for no go
But as i don go na to follow dem blow
Before dem blow me
Cos if e don set nobody Know me
And i no go Know person
Won ti na alaye pa
Awa awa awa la lo na alaye pa
Nibo gan gan la fe gba
I can't see no other way
Awon ti alaye gan won ti japa
Ma lor be si eni ti o ma pa e
Won ti na alaye pa o
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Ibo gan la fe gba
I can't see no other way
E be like dem be external
Awon ti alaye gan ti japa
Maddd ooo
Billy say maddd ooo
Enter the street make you see madd ooo
Many men and dem too bad o
O ro pe o le gba phone lowo the man o
When you see the man make you dey run
E get 4 for back e fit to jam you
Ma lo beh si eni ti o ma pa e
Dannoo
Agbako make you no go jam o
No dey waste time you know say time don dey thick o
And if you get science e dey weak o
So never loose your guard when the time don dey reach o
Oti shele bayi
Billy Bad
Make dem people know wetyn dey happen
Make dem stop all the violence
Won ti na alaye pa
nibo gan la fe gba o
Awon ti alaye gan ti japa
Ibo gan la fe gba
E be like dem be external
Billy one hunned
Ma sun
Won fe na alaye pa
Tell them niggas who the king is now
21's century music
Turn up
Madd oo
Billy murhfvcking one hunned

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Badmus Tobi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Menace in the City (feat. Otega) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Menace in the City (feat. Otega) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4835296/Billy+Hunned/Menace+in+the+City+%28feat.+Otega%29>.

    Missing lyrics by Billy Hunned?

    Know any other songs by Billy Hunned? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Menace in the City (feat. Otega)

    214
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Wake up, wake up. Wake up and look around you. We're lost in space and the time is _________."
    A pass dawn
    B so long
    C our own
    D your own

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Billy Hunned tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!