Tomorrow

Oniisha

0 fans

Oniisha


3:36

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Na who get something, wey suppose to form boss (Oga)
Na who get rabba wey suppose to talk much oh (Oga)
Shey na by force, we must to make this money
Even if them no like us
We must to make this paper (Paper)
Cause I no come this life to suffer
God go answer my mama prayer
I go dey alright
I go dey alright
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh
If I no get today
I go get am tomorrow
If I no blow today
I go blow tomorrow
What if people no agree listen my music
What if these people, them no like my sound
What if people say, this boy you no good oh
What if them say this boy, you too bad oh
I'm just a Port Harcourt boy, wey like to dey sing song
I'm a Port Harcourt boy, wey like to sing song
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh
If I no get today
I go get am tomorrow
If I no blow today
I go blow tomorrow
If I no get today
I go get am tomorrow (I go dey okay)
If I no blow today
I go blow tomorrow
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh
Na blessings I go dey see eh
Today till the end of this year
Make my mama to joli eh
And make my sisi to happy eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Peter Peregbakumo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tomorrow Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tomorrow Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4837767/Oniisha/Tomorrow>.

    Missing lyrics by Oniisha?

    Know any other songs by Oniisha? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “Don't speak, I know just what you're sayin', So please stop explainin', Don't tell me 'cause it hurts.“
    A No Doubt
    B Britney Spears
    C Save Ferris
    D Kylie Minogue

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oniisha tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Tomorrow

    »