Somebody's Girl

Sean Dennis

0 fans

Sean Dennis


3:18
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah (yeah)
Something something (hehe)
Yeah (ha)
Onome fine like her mama
She dey talk like her mama
Carry the back like her mama
(Carry the back like her mama)
(Yeah) She fine pass tina turner
Fire burn she be burner
Her body hot like summer
(Her body hot like summer)
(Yeah) 21 22
Last year she be 24
Carry my heart go to Singapore
(Carry my heart go to Singapore)
Somebody's girl
Somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
For somebody's girl
Ogbeni tell me why
She no dey want another guy
She no dey want another man
But she's in love with a brother man
(She in love with her brother man )
No be my fault say I sabi
She need a guy wey dey sabi
She be dey ask for my addy
(She be dey ask for my addy)
Phase 1 Phase 2
From Ikeja now to phase 2
From stage 1 now to stage 2 (walai)
I want buy motor for somebody's Girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
For Somebody's girl
Ogbeni tell me why
Falling for the wrong ones
I be falling for the wrong ones
Ogbeni tell me why
Falling for the wrong ones ( tell me why)
I keep falling for the wrong ones
Tell me why
Somebody's girl
Somebody's girl
Somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
I want buy motor for somebody's girl
For somebody's girl
I dey craze for somebody's girl
Somebody's girl
Ogbeni tell me why

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Aniefiok Wilfred

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Somebody's Girl Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Somebody's Girl Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4859973/Sean+Dennis/Somebody%27s+Girl>.

    Missing lyrics by Sean Dennis?

    Know any other songs by Sean Dennis? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Somebody's Girl

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the lyrics for "The Sound of Silence"?
    A Art Garfunkel
    B Simon & Garfunkel
    C Paul Simon
    D None of them

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sean Dennis tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!