Jealousy 2 High BP

M2g

0 fans

M2g


3:07

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

M2G music
Iye iye iye eh ehn
Ehn ehn ha
Original music
Something must kill a man
You know wetin you want die with
As I dey I no dey see crase man
Talkless say I want catch witch eh ehn
I carry my own matter
Waka for my own small lane
Na me dey feel the pain
And when he pay na me too go see the gain
So erora erora erora erora oh
Ogbeni you cant be me
Erora erora erora erora eh
So why do you envy me broda
Erora erora erora erora oh
Ogbeni you cant be me
Erora erora erora erora eh
Just because
From jealousy to high bp
And from high bp to die
Somebody go die today
For my matter oo
From jealousy to high bp
And from high bp to die
Somebody go die today
For my matter oo
Something must kill a man
Every man like a different soup
Everybody get him chance
So make my success e no pain you
Dem say na wetin be my plan B
If my music no pay
Dem say since i pears my ear
Right now me i too dey pose
So erora erora erora erora oh
Ogbeni you cant be me
Erora erora erora erora eh
So why do you envy me broda
Erora erora erora erora oh
Ogbeni you cant be me
Erora erora erora erora eh
Just because
From jealousy to high bp
And from high bp to die
Somebody go die today
For my matter oo
From jealousy to high bp
And from high bp to die
Somebody go die today
For my matter oo
Some go say I pose
Some go say i dey draw my nose ehn ehn
Some go say i raze
Some go say twiste too dey sag ye ah
Some go say na Jun man
Some go say I too dey like woman
Some go say na thief while
Some go say him matter to dey strick
From jealousy to high bp
And from high bp to die
Somebody go die today
For my matter oo
From jealousy to high bp
And from high bp to die
Somebody go die today
For my matter oo
Iye iye eh ehn

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ederefo Emmanuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jealousy 2 High BP Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jealousy 2 High BP Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4889770/M2g/Jealousy+2+High+BP>.

    Missing lyrics by M2g?

    Know any other songs by M2g? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Jealousy 2 High BP

    19
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In one of Taylor Swift’s songs, it says “Now I’m lying ____”
    A About love
    B To you
    C On The cold hard ground
    D On You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    M2g tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!