KpaKpaKpa

D'blo

0 fans

D'blo


3:16

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Everyday she dey holla
Monday to sunday she wan make I give am banana
Babe just remember
Say na 1 2 step anytime wey you enter my zanga
Wey you enter my zanga eh
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the babes oh
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the chi-chi-chicks
Hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the babes oh
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the chi-chi-chicks
Bros kpakpakpa issa movement movement
Eh you say wetin
Kpakpakpa adi movement movement
Chei I dey tell you
Kpakpakpa issa movement movement movement ehhe
Kpakpakpa adi movement movement movement ma’ we go
I wanted to enter
She told me to filé
Chale I take am go zanga
I tell her to shilé
One time as I gbogbongbodie
She come dey say d’blo na master
Eh as I gbogbongbodié
She come dey say d’blo na master ehhe
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the babes oh
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the chi-chi-chicks
Hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the babes oh
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the chi-chi-chicks
Bros kpakpakpa issa movement movement
Eh you say wetin
Kpakpakpa adi movement movement
Chei I dey tell you
Kpakpakpa issa movement movement movement ehhe
Kpakpakpa adi movement movement movement thank you
Skibodobodom bi daada bi
Bi bi bi daada bi
Say skibodobodom bi daada bi
Bi bi bi
Break it down now
Ovulemönkör yenkör e
Ah tushi tushi
Oya na ma’ we go
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the babes oh
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the chi-chi-chicks
Hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the babes oh
Chale don’t hate oh
It’s how I roll oh
Coast to coast see I lockdown the chi-chi-chicks
Bros kpakpakpa issa movement movement
Eh you say wetin
Kpakpakpa adi movement movement
Chei I dey tell you
Kpakpakpa issa movement movement movement ehhe
Kpakpakpa adi movement movement movement thank you

 Struggling with KpaKpaKpa? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Daniel Egbe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the KpaKpaKpa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "KpaKpaKpa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4905944/D%27blo/KpaKpaKpa>.

    Missing lyrics by D'blo?

    Know any other songs by D'blo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    KpaKpaKpa

    18
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rock and roll musician Del Shannon was the stage name of?
    A Reginald Dwight
    B Charles Westover
    C Patrick Clapp
    D Del Unser

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    D'blo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!