Feel Good (feat. Haywire)

Eddiemadt

0 fans

Eddiemadt


3:00

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I'm a sugar sugar sugar sugar daddy
I will freeze you up
And put some ice upon your body
Tell your boyfriend to take a walker Like a johnny
Tonight na me and all of you
I'm badder than a bunny
Than a bunny
I’m a madt boi
Living in my own world
But money don Dey make boys
Dey bark around Like bull dogs
Na hunger cause am
Abi na girls Dey run am
Either way we need this paper
Not only to make plans
Why you Dey hustle if your mama Nor get kudi
Na rover you Dey drive
But your sister Dey sell pussy
E don tey I Dey tryna holla this chick
The money don come
Now she wanna be my side chick
Your father
God punish ajebutters
Nowadays
Butty wan Dey form ghetto boy for Naija
All this niggas nor suppose to come Dey form street
Your papa money wan Dey shack you
What’s matter
I’ve got guys with accounts and bad Mind
Couple aks g5 and credit cards
I don come
I don show
What again I wan blow
Why dem wan Dey drink garri
For another man beans
I’m a clean shit
Cuz I nor Dey take shii
Even producers Dey beg
Make I write for their beat
That’s a fact you should know and I’m all about that
Cus a millie
I’m classic
I’m golden I’m so ill
Oya move
Are you a loose
I get guys wey go make you feel good
Baby wan Dey form
But I’m not your boyfriend
I Dey pepper them
And I’m not a fine boy
Oya move
Are you a loose
I get guys wey go make you feel good
Baby wan Dey form
But I’m not your boyfriend
I Dey pepper them
And I’m not a fine boy
I'm a sugar sugar sugar daddy
I will freeze you up
And put some ice upon ur body
Tell your boyfriend to take a walker Like his johnny
Tonight na me and all of you
I'm badder Dan a bunny
I'm a sugar sugar sugar sugar daddy
Suicide doors
When I pull up in a lorry
Full of plenty bad bitches
Sippin on barcadi
I no dey share sef
See ma nigga I am Sorry
I am sorry
You know I come from dat place wey Dem dey fear to go
It's time to go
Sip beer that is ice and cold
I chase the dough
And bitches wanna wife d pope
They say I'm dope
I tell em Make Dem light d smoke
Scrr scrr when I pull up in a rari
We jus dey catch cruise
Every party after party After party
D funny tin na say
We just dey even start
And anything wey no bring money
I tell em make Dem park
Niggas dem a feel me on a low
She say she like my style the way I Flow
The money yapa we nor Dey joke
And I’m jejely giving you vibe on a Low
When I wake up in the morning
Ima slow down
If I’m not happy
Ima spice it with my coda
I nor fit do mistake
Slap soldier
Except I’m bored
And I just wan Dey in order
All this other rappers
Wan Dey form king
King king of the south
Wey then nor be
Me I nor send them
I’m a born king
One mans vote
All I need is my mummy
I prolly never had a nice time Growing
But this days I Dey get what I want That is glory
I go better than that
I move better than that
It eddiematt mo’fucker
Hope you noticed
Oya move
Are you a loose
I get guys wey go make you feel good
Baby wan Dey form
But I’m not your boyfriend
I Dey pepper them
But I’m not a fine boy
Oya move
Are you a loose
I get guys wey go make you feel good
Baby wan Dey form
But I’m not your boyfriend
I Dey pepper them
And I’m not a fine boy

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Eddie Madt, Edmond Osagiobare

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Feel Good (feat. Haywire) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Feel Good (feat. Haywire) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4912855/Eddiemadt/Feel+Good+%28feat.+Haywire%29>.

    Missing lyrics by Eddiemadt?

    Know any other songs by Eddiemadt? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Feel Good (feat. Haywire)

    1,294
    33     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson was known as the King of ...
    A Rock
    B Moves
    C Dance
    D Pop

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eddiemadt tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!