Bad Man

Slashwisdom

0 fans

Slashwisdom


3:06
12 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

On my bad man tin
I be bad man now
bad man grin
Got a Bad man frown
Bad man flow with a bad man sound
I no dey hand shake I dey bad man pound
Some praise, ufodu na-akoyeli
I no dey beg anybody make dey hire me
Fake guys abeg comot behind me
I know say you dey hate but e no consign me
Copy cats on that biting tin
Yo come off that biting tin
Yo No make I
Heard you chatting that noise at your pad man
You already know I no dey back down
Iche na idi bad you dey form proud
Till I trace that IP, one man down
Tyson flow most ferocious
Knock out obstacles
Part them with the staff of Moses
Spitting that hot everlasting forever timeless
Una dey rhyme words I dey uplift my brethrens
All ma guys dey my side here
Dr Dukunu he no dey fear self
Verbal assasinate all you person
Devour the most powerful one in your squadron
No long talk we dey cut short
You Over sabi guys are very boastful
Been chilling a lot took it easy on you lots
Now I'm up and ready to take your face off
What
On the road on my bad man tin
Switch it up on some mad man tin
I see the cops on ma back man still
Dem no fit stop me the bad man king
On the road on my bad man tin
Switch it up on some mad man tin
I see the cops on ma back man still
Dem no fit stop me the bad man king
On my Bad man tinz
I be bad man kita
Black trousies, black shirt, red sneakers
Black ebenine I resemble armed robber
Udo di but ha na agba m oso na-eme nkuja
Big man tinz soso boss move
Move quietly, no dey tie mkpu
Feeling mighty on this mic thing
Babes dey like me em dey recite every line as they riding
I no dey chase, I replace them
Bad man tinz I know nothing wey dey phase me
Dem no like me then it's obvious they are crazy
Chineke enyego'm green light I can't stop
Till I'm wasted
Respect to my guys dem
Unity Tinz na da concept
Dikanda Dikanda bu Nwanne my brother
Hermano mon frere no matter the matter
The distance in length we still go dey gel
Paddi for my life we all need a friend
Especially when we are falling or dulling
I'm calling to tell you to pick up the volume
Respect to my guys dem
Unity Tinz na da concept
Verbal assasinate all you person
Devour the most powerful one in your squadron
No long talk we dey cut short
You Over sabi guys are very boastful
Been chilling a lot took it easy on you lot
Now I'm up and ready to take your face off, What
On the road on my bad man tin
Switch it up on some mad man tin
I see the cops on ma back man still
Dem no fit stop me the bad man king
On the road on my bad man tin
Switch it up on some mad man tin
I see the cops on ma back man still
Dem no fit stop me the bad man king

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Olisa Echeazu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bad Man Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bad Man Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4937234/Slashwisdom/Bad+Man>.

    Missing lyrics by Slashwisdom?

    Know any other songs by Slashwisdom? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Bad Man

    4,651
    13     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling album of all time?
    A The Wall by Pink Floyd
    B Hotel California by the Eagles
    C Back in Black by AC/DC
    D Thriller by Michael Jackson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Slashwisdom tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Bad Man

    »