Omo
Sola Shittu
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
I know you are trying to be humble But babes you fine no be fumble Omo to shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan If I call you bae no be flatter E don tay wey I dey reason your matter Omo to shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan O baby girl you no be baroof - baroof Your kain no be two - be two After you na you - na you Omalicha yanrinyan omoge This is not about bakasi Not even about figure 8 Natural beauty ma re o Melanin na African beauty Anybody taller than you too tall Anybody shorter than you too short Anybody fatter than you too fat Anybody slimmer than you too slim Omo to shan o omo to shan (E ba mi beya omo to shan) Omo to shan o omo to shan Baby I know you are trying to be humble But mehn you fine no be fumble Omo to shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan If I call you bae no be flatter E don tay wey I dey reason your matter Omo to shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan This is for the ladies This is for the girls Eyin mami orekelewa omoge Oya baby show your colour je kan gbo Bo je dudu bo pon bepore If una no dey ko si sugar niyen Abi who go be our mother gan gan gan And who go be our sister wife material Tell me make I hear I say woman na blessing Blessing na woman Blessing from above Pretty like a rose Woman na blessing Blessing na woman Blessing from above Baba gbo adura funmi lomo To shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan I know you are trying to be humble But babes you fine no be funble Omo to shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan If I call you bae no be flatter E don tay wey I dey reason your matter Omo to shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan Mummy o daddy Daddy o mummy I've seen a fine girl Mo ma ti romo to shan Wa jo o wa jo Baby o wa jo I just wan spray you money Yo yo yo oh yo Mummy o daddy Daddy o mummy I've seen a fine girl Mo ma ti romo to shan Wa jo o wa jo Baby o wa jo I just wan spray you money 'cause when I call you bae no be flatter E don tay wey I dey reason your matter Omo to shan o omo to shan Omo to shan o omo to shan
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Omo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4970523/Sola+Shittu/Omo>.
Discuss the Omo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In